Lyrics

[Intro]
Why me?
Dem dey find me
I'm not on the map oh (Zingolo)
Tire me
You dey tire
My heart lock oh (Helele)
Kae me
You dey kae me-ee?
Say I get love oh
When I look into your eyes oh
[Verse 1]
From Abuja to Bawuleshi
You dey my back I no be gbeeshi
Your love be one in town brand new
Dem no they sell am for Kaneshi (Kololo)
From Abuja to Bawuleshi
You dey my back I no be gbeeshi
I no see no body like you ooh-ooh
[PreChorus]
Can't find my way baby mo
Lost in your jungle ohh baby mo
Can't find my way baby mo-oh
Lost in your jungle
Lost in your jungle ohh
[Chorus]
My mama dey talk me yeah see me I no go listen, no no
My papa dey talk me yeah see me I no go listen, no no
My mama dey talk me yeah see me I no go listen, no no
My papa dey talk me yeah see me I no go listen, no no
[Verse 2]
A wha' mi say again
As we dey ya pon' di alta ooh
Words are true I no fatter ooh
Man relax as a rasta ready fi' the journey
Genuinely chapter
Imagine all the love that we will share
Making our babies and leaving together
Alaba Zingelele, come make we dance gingololo
Bonɔɔ ni matele-le baby mo oo baby mo oo
[Verse 3]
Hwɛ ade matwerɛ wo din
Mempopa da
Mɛɛ mepɛ aa nyi mɛnsesa da
Ɛkaa obi nkoaa mpo nka eboni brother
But still noaa yɛ rocke harder swagger
Bae mede aba
Whine ma me gogo-gaga
Ma yɛn yɛ mereyɛ menhwɛ obiaa
Na seisei mpo de against wada hwɛ ade no
Medwene ho mpo a mente ase
Na metease nso a mendwene ho nti mɛtɔ mebo abɔ nnwom mede asaw ma woani agye
Ɛnnɛ deɛ ogyina mu amala ma adeɛ akye
[PreChorus]
Can't find my way baby mo
Lost in your jungle ohh baby mo
Can't find my way baby mo-oh
Lost in your jungle
Lost in your jungle ohh
[Chorus]
My mama dey talk me yeah see me I no go listen, no no
My papa dey talk me yeah see me I no go listen, no no
My mama dey talk me yeah see me I no go listen, no no
My papa dey talk me yeah see me I no go listen, no no
[Verse 4]
Your happiness yeah, be my happiness baby
You cool my chest e be your smile wey dey take my stress away
Dreaming dreaming continuely you dey for my dream in akoma mu
Never you live me Nigeria make I yaro tepɛ
[PreChorus]
Can't find my way baby mo
Lost in your jungle ohh baby mo
Can't find my way baby mo-oh
Lost in your jungle
Lost in your jungle ohh
[PreChorus]
My mama dey talk me yeah see me I no go listen, no no
My papa dey talk me yeah see me I no go listen, no no
My mama dey talk me yeah see me I no go listen, no no
My papa dey talk me yeah see me I no go listen, no no
My mama dey talk me yeah see me I no go listen, no no
My papa dey talk me yeah see me I no go listen, no no
My mama dey talk me yeah see me I no go listen, no no
My papa dey talk me yeah see me I no go listen, no no
Written by: LEXY BEATZ, Martin King Arthur, Stonebwoy
instagramSharePathic_arrow_out