Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Stonebwoy
Stonebwoy
Vocals
Keri Hilson
Keri Hilson
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Livingstone Etse Satekla
Livingstone Etse Satekla
Songwriter
Keri Hilson
Keri Hilson
Songwriter
Andre Harris
Andre Harris
Songwriter
Selasi Duse
Selasi Duse
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Andre Harris
Andre Harris
Producer

Lyrics

[Verse 1]
When I look into your eye you dey make me like I high
Something dey pini me and I can't deny
Ɔdɔyɛwu ɛyaa kae kae kae, sɛ aah-huh-aahh
See your body with deh curve you dey get on my nerve
Something dey pini me na me deserve
Ɔdɔyɛwu ɛyaa kae kae kae, sɛ aah-huh-aahh
[Chorus]
Ebi you I go nomi, nominate
My number one candidate
This your love e dey carry heavy weight
Don't keep me waiting
Yes you ah mi nomi, nominate
My number one candidate
This love e dey carry heavy weight
Don't keep me waiting
[Refrain]
Girl I no go taya (Taya)
Lovin' you be my desire (Sire)
You dey high me like kaya (Ohh)
Don't keep me waiting
Girl I no go taya (Taya)
Lovin' you be my desire (Sire)
You dey high me like kaya (Ohh)
Don't keep me waiting
[Verse 2]
Ohh boy don't keep me waiting (Weh oh weh oh)
Anukenadzi magbe gble na wenawo (Weh oh weh oh)
Nanaga ma zaza nammaba wona ota gble nam oh (Weh oh weh oh)
Anukenadzi magbe gble na wenawo (Weh oh weh oh)
Nanaga ma zaza nammaba wona wolo
[Verse 3]
I can hear what you say, but I heard it all before
So just be sure
Oh yeah, ohh
Boy I know what you like
Can make it easier
This heart of mine, I'll need your signature
[Chorus]
Ebi you I go nomi, nominate
My number one candidate
This your love e dey carry heavy weight
Don't keep me waiting
Yes you ah mi nomi, nominate
My number one candidate
This love e dey carry heavy weight
Don't keep me waiting
[Refrain]
Girl I no go taya (Taya)
Lovin' you be my desire (Sire)
You dey high me like kaya (Ohh)
Don't keep me waiting
Girl I no go taya (Taya)
Lovin' you be my desire (Sire)
You dey high me like kaya (Ohh)
Don't keep me waiting
[Verse 4]
Ohh boy don't keep me waiting (Weh oh weh oh)
Anukenadzi magbe gble na wenawo (Weh oh weh oh)
Nanaga ma zaza nammaba wona ota gble nam oh (Weh oh weh oh)
Anukenadzi magbe gble na wenawo (Weh oh weh oh)
Nanaga ma zaza nammaba wona wolo
[Verse 5]
See girl I want you know
I never let you go
No badder with dem other I know dem run the show
Like an arrow on a bow
Shoot it up into my soul
And even if I'm bleeding, nobody ah fi know
'Cause you alone ah the beat of my heart and
Cold and cold but sexy and hot and
Champion lover you ah buss up the chart ah
Conquer them like a spartan
[Chorus]
Ebi you I go nomi, nominate
My number one candidate
This your love e dey carry heavy weight
Don't keep me waiting
Yes you ah mi nomi, nominate
My number one candidate
This love e dey carry heavy weight
Don't keep me waiting
[Refrain]
Girl I no go taya
Lovin' you be my desire
You dey high me like kaya
Don't keep me waiting
Girl I no go taya
Lovin' you be my desire
You dey high me like kaya
Don't keep me waiting
[Outro]
Weh oh weh oh
Weh oh weh oh
Weh oh weh oh
Weh oh weh oh
Written by: Keri Hilson, Peter Selasi Duse, Stonebwoy
instagramSharePathic_arrow_out