Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Dunnie
Performer
Oxlade
Remixer
COMPOSITION & LYRICS
Dunni Alexandra Lawal
Songwriter
Olaitan Abdulrahman Ikuforiji
Songwriter
Raheem Oluwaseun
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dunnie
Producer
Lyrics
People dey ask me say
Wetin you give me chop odo
I dey tell dem say
Wetin you give me na just love
I dey ask you say
Wetin you give me chop odo
You dey tell me say
Wetin you give me na just love
Juma sosoliso ajuma
Where you go I wanna go ajuma
Baby boy sosoliso ajuma
Oh ajuma catch my heart
Juma baby boy sosoliso ajuma
Where you go I wanna go ajuma
Baby boy sosoliso ajuma
Eh you have captured my heart o
Love me, love me
The way that you give me love na wa
Touch me, touch me
The way that you give me love na wa
Overdose, overdose o
The way that you give me love na wa
Overdose, overdose o
The way that you give me love na wa
Love me, love me
The way that you give me love na wa
Touch me, touch me
The way that you give me love na wa
Overdose, overdose o
The way that you give me love na wa
Overdose, overdose o
The way that you give me love na wa
Legend o
Oxlade from africa
Everything I got for you is true love o
Yeah ah ah
Yeah ah ah
I no go marry another person except you
Aje ah ah
Aje ah ah
Overdose, overdose
Gimme lovinʼ overdose
Overflow, overflow
Money ontop your head overflow
Overdose, overdose
Gimme lovinʼ overdose
Overflow, overflow
Spend the raba overflow
Cos I want you
Love me, love me
The way that you give me love na wa
Touch me, touch me
The way that you give me love na wa
Overdose, overdose o
The way that you give me love na wa
Overdose, overdose o
The way that you give me love na wa
Love me, love me
The way that you give me love na wa
Touch me, touch me
The way that you give me love na wa
Overdose, overdose o
The way that you give me love na wa
Overdose, overdose o
The way that you give me love na wa
Written by: Dunni Alexandra Lawal, Olaitan Abdulrahman Ikuforiji, Raheem Oluwaseun