Top Songs By Akikalmd
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Olagunju Olamide Solomon
Songwriter
Lyrics
Ye Ye Ye
Oh oh oh
Ye Ye Ye Ye
Everything I be baba nah your grace
Even on the bad days I still see your grace oo
Nah why I no dey do like I sabi the thing
Cus nah only you dey show me the way o
When I give them Lamba them go take
If I do the reggae them they gbeez
When I give them raba them go take
Olowo laye mon shotiye
When I give them Lamba them go take
If I do the reggae them they gbeez
When I give them raba them go take
Olowo laye mon shotiye
Baba I dey pray for my own blessing
As I dey work show them boy mercy
All of the enemy them wan test me
Baba no go gree no go leave person
Ewo omo olomo larin ero
Oh oh oh
Komo malo jasi koto laye
Ye Ye Ye Ye
We no go see problem wey go pass out pocket oo
If cash no dey baba I get wallet ooo
Owo topo jaburata wey go long from Lagos to gwangalada
Owo topo jaburata wey go shock my enemies patapata
We no go see problem wey go pass out budget ooo
We no go die young we no go kick bucket ooo
Everything I be baba nah your grace
Even on the bad days I still see your grace oo
Nah why I no dey do like I sabi the thing
Cus nah only you dey show me the way o
When I give them Lamba them go take
If I do the reggae them they gbeez
When I give them raba them go take
Olowo laye mon shotiye
When I give them Lamba them go take
If I do the reggae them they gbeez
When I give them raba them go take
Olowo laye mon shotiye
Baba I dey pray for my own blessing
As I dey work show them boy mercy
All of the enemy them wan test me
Baba no go gree no go leave person
Ewo omo olomo larin ero
Oh oh oh
Komo malo jasi koto laye
Ye Ye Ye Ye
Baba I dey pray for my own blessing
As I dey work show them boy mercy
All of the enemy them wan test me
Baba no go gree no go leave person
Written by: Olagunju Olamide Solomon