Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Divine Otu Enyia
Divine Otu Enyia
Songwriter
Emmanuel Kalu Ogba
Emmanuel Kalu Ogba
Songwriter

Lyrics

This money oh
See me I want this money oh
See me I want this money oh
If no be money no Dey call my phone
No be every body I dey get time for
This life is a metaphor
Na who dey do good e Dey better for
Me and my guys we be chilling for Soweto
From Soweto down to Tobego
Always on a high we no Dey lay low
And every other day we be chasing ego
Coz I can't kill myself
I wan ease my stress
Many things Dey for head
Wey dey make man dey vex
Na Sapa Dey wan Dey make me find this kind money oh
I want this kind money oh
I want this kind money oh
Na Sapa Dey wan Dey make me find this kind money oh
I want this kind money oh
Make nobody dull me oh
Sapa been wan make me kolo
I was working hard e Dey be like say the things I Dey do
No money dey show
But you know bills them never go low
Things just high for this side
East and down to west side
This kind life see I done try
Now we Dey move with convy
We giving them dollar dollar
Meat e just dey falli falli
Sleep with konji
Anytime we Comot we Dey ball
But na sapa sapa
Been make man just dey drink garri oh
Omo no be by choice
But now you see
We Dey chop turkey and chicken and wine
Omo I can't kill myself
I wan pull my shirt
Heat dey for body
I dey think of money
Na Sapa Dey wan Dey make me find this kind money oh
I want this kind money oh
I want this kind money oh
Na Sapa Dey wan Dey make me find this kind money oh
I want this kind money oh
Make nobody dull me oh
Written by: Divine Otu Enyia, Emmanuel Kalu Ogba
instagramSharePathic_arrow_out