album cover
419
16
Afro-Beat
419 was released on August 12, 2024 by 4231568 Records DK as a part of the album Past and Present
album cover
Release DateAugust 12, 2024
Label4231568 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Frank Chika Onuwa
Frank Chika Onuwa
Songwriter

Lyrics

Four nineteen ooh
I see am for they eyes dem be 4 1 9 oh
The government dem be 4 1 9
Some pastors dem be 4 1 9
Say if you don lie you be 4 1 9 oh
Four nineteen ooh
I see am for they eyes dem be 4 1 9 oh
The government dem be 4 1 9
Some pastors dem be 4 1 9
Say if you don lie you be 4 1 9 oh
Them promise us 4 years oh
Shey we go get good road
Good light and the profit too
No time oh no time oh
4 years don pass oh
Na the youth wen dey struggle
Government come dey gun four feet
I nor fit to lie for myself
Some pastors dey lie for themselves
Please preach wetin bible talk
No go dey preach biro talk
Four nineteen ooh
I see am for they eyes dem be 4 1 9 oh
The government dem be 4 1 9
Some pastors dem be 4 1 9
Say if you don lie you be 4 1 9 oh
Four nineteen ooh
I see am for they eyes dem be 4 1 9 oh
The government dem be 4 1 9
Some pastors dem be 4 1 9
Say if you don lie you be 4 1 9 oh
Four nineteen four nineteen four nineteen
4 1 9 four nineteen
Shebe if you don lie
Abi if you don lie
Me self dey lie you self dey lie
4 1 9 four nineteen
Rich man dey lie
Poor man dey lie
Four nineteen ooh
I see am for they eyes dem be 4 1 9 oh
The government dem be 4 1 9
Some pastors dem be 4 1 9
Say if you don lie you be 4 1 9 oh
Four nineteen ooh
I see am for they eyes dem be 4 1 9 oh
The government dem be 4 1 9
Some pastors dem be 4 1 9
Say if you don lie you be 4 1 9 oh
Four nineteen four nineteen four nineteen
4 1 9 4 1 9 4 1 9
Four nineteen
Rich man dey lie
Poor man dey lie
Written by: Frank Chika Onuwa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...