album cover
Friends
9
Afro-Beat
Friends was released on August 12, 2024 by 4231568 Records DK as a part of the album Past and Present
album cover
Release DateAugust 12, 2024
Label4231568 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Frank Chika Onuwa
Frank Chika Onuwa
Songwriter

Lyrics

Boss boss boss boss
Make you run am for me
I dey broke make you help me
So I go fit stand make I find money
Homie said but me I nor dey help homie
I nor wan broke and I dey find money
Balling with my guys wey dey try for me
Show me who is your friend
Tell me what you know
Show me who is the mother fucking ****
Wey go stand on your back when you broke
Show me who is your friend
Tell me what you know
Show me who is the mother fucking ****
Wey go stand on your back when you broke
I get some friends wey nor fit loose guard you
When you call on them them go turn up on you
I get some friends wey dem dey fuckup for street
When you come the street dem go wan judge you
A good friend there is a bad friend
They all friends if you want to make friend
You gat wise you gat get ot
You gat get sense you go gat get money
You gat pray to God almighty
Say make e make everything mighty
In a good friend there is a bad friends
They all friends if you want to make friends
Show me who is your friend
Tell me what you know
Show me who is the mother fucking ****
Wey go stand on your back when you broke
Show me who is your friend
Tell me what you know
Show me who is the mother fucking ****
Wey go stand on your back when you broke
Sometimes it is worst sometimes it is best
Sometimes e go be like say na dem be the best
Some times e go be like say na them be beast
Sometimes
Sometimes it is worst sometimes it is best
Sometimes e go be like say na dem be the best
Some times e go be like say na them be beast
Sometimes
So tell me who is your friend
Tell me what you know
Tell me who is the mother fucking **** wey go stand on your back when you broke
Show me who is your friend
Tell me what you know
Show me who is the mother fucking ****
Wey go stand on your back when you broke
Show me who is your friend
Tell me what you know
Show me who is the mother fucking ****
Wey go stand on your back when you broke
Yeah yeah yeah
The good the bad they are your friends
They all friends if you want to make friends
Written by: Frank Chika Onuwa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...