album cover
Johnnie Walker (Solo Version)
67
Christian Pop
Johnnie Walker (Solo Version) was released on July 22, 2022 by Omari as a part of the album Johnnie Walker (Solo Version) - Single
album cover
Release DateJuly 22, 2022
LabelOmari
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

PERFORMING ARTISTS
KING DAREAL
KING DAREAL
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Achonwa Precious Onyekachukwu
Achonwa Precious Onyekachukwu
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Achonwa Precious Onyekachukwu
Achonwa Precious Onyekachukwu
Producer

Lyrics

Yeah
Dolybim
King Dareal
Yeah yeah
Johnnie Walker for you
Anywhere that you go, I'll follow
E be things wey you dey do for my life
Mouth no fit talk am finish
Demo for you
Afro-beat for your love (waka-waka, waka-jugbe)
Your love..., 'fro-beat for your love
(Waka-waka, waka-waka, waka-jugbe)
My heart dey beat for your love
Play the Gongun make I Yan now
I go color everywhere for my area
Make the whole world know say
You dey season my life like the spice for Asuun
Mo' gbadun (aaaahhhhhh)
I go cast you (eeeehhhhhh)
Shey kin da ke? O' wrong na
Oloun oba, you the king of my life
No demon fit breathe dem dey choke na (aaaahhhhhh)
You make me go beng-dere-reng (heeeybbahhh)
To leave you alone kole wek (eeehhhhhh)
I fall yakata for your plan
As for me and my house we the most high geng (geennggg)
Geng with the cruise
Geng with the love
Geng till the very end (geennggg)
Geng wey no send corona'
Life starts where death ends
Johnnie Walker for you
Anywhere that you go, I'll follow
E be things wey you dey do for my life
Mouth no fit talk am finish
Demo for you
Afro-beat for your love (waka-waka, waka-jugbe)
Your love..., 'fro-beat for your love
(Waka-waka, waka-waka, waka-jugbe)
My heart dey beat for your love
Dolybim on the track - It's a Jam
Written by: Achonwa Precious Onyekachukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...