Top Songs By DJ Zay'x
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
DJ Zay'x
Performer
T.H.E.
Performer
Josiah Bassey
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
DJ Zay'x
Songwriter
T.H.E.
Lyrics
Josiah Bassey
Songwriter
Eytan Nicholson
Songwriter
Elijah MBoho
Songwriter
Erik Jalajas
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DJ Zay'x
Producer
T.H.E.
Producer
Lyrics
Juju - DJ Zay’x & T.H.E. ft Josiah Bassey
Tsh tsh, DJ Zay’x
Listen
Girl the way that your body’s on me e dey give me konji
Girl you know from the hello that you put the spell on me
Wetin you dey do wey dey make men craz
Something in the way you dey keep your face
Your hypnotize eyes puts me on your case
Put me on your pace, make we go my place
Wetin you dey do wey dey make men craz
The voodoo that you do make my heartbeat race
Don’t know what it is about you
E dey do me like juju
E dey do my like juju (E dey do my like juju)
E dey do my like juju
And everybody looku looku
E dey do me like juju (E dey do me like juju)
E dey do me like juju (E dey do me like juju)
E dey do me like juju
And everybody looku looku
Girl I must be possessed all my will you don taken from me
You’ve enchanted dat dress so your body now all I sabi
Wetin you dey do wey dey make men craz
Something in the way you dey keep your face
Your hypnotize eyes puts me on your case
Put me on your pace, make we go my place
Wetin you dey do wey dey make men craz
The voodoo that you do make my heartbeat race
Don’t know what it is about you
E dey do me like juju
E dey do my like juju (E dey do my like juju)
E dey do my like juju
And everybody looku looku
E dey do me like juju
E dey do me like juju (E dey do me like juju)
E dey do me like juju
And everybody looku looku
Baby have mercy on me
Baby have mercy on me
Shebi na heaven, you be the angel
Let’s make a secret, I’ll be your faithful
Baby have mercy on me
Baby have mercy on me
There’s only us two inside this bedroom
We’ve got some legroom let’s try to spread you
Wetin you dey do wey dey make men craz
The voodoo that you do make my heartbeat race
Don’t know what it is about you
I’m not leaving here without you
E dey do me like juju
E dey do my like juju (E dey do my like juju)
E dey do my like juju
And everybody looku looku
E dey do me like juju (E dey do me)
E dey do me like juju (E dey do me like juju)
E dey do me like juju
And everybody looku looku
Written by: DJ Zay'x, Elijah MBoho, Erik Jalajas, Eytan Nicholson, Josiah Bassey, T.H.E.