album cover
Mendem
345
African
Mendem was released on June 24, 2022 by Dark Kontinent as a part of the album Jadia - EP
album cover
Release DateJune 24, 2022
LabelDark Kontinent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM179

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Wan Shey
Wan Shey
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Wan Shey
Wan Shey
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Sango Edi
Sango Edi
Producer
Payne
Payne
Producer

Lyrics

I know mendem wey di shua dough then pammeam for long (I say, I know mendem)
I know mendem wey go fall ya hand if you no give choko (I say, I know mendem)
I know mendem wey di cut doki even for go congo (I say, I know mendem)
I know mendem wey go fall ya hand if you no dey down (I say, I know mendem)
Na that mendem for Mfoundi
Na that mendem for central (Na that mendem)
Na that mendem for Kondengui
Na that mendem for New bell (Na that mendem)
Na that mendem for mokolo
Na that mendem for nkululu (Na that mendem)
And na that mendem for bad pachi,dat mendem for that comptoir
I get mendem wey di bato terrain for seventy people dem
I get mendem wey di bato cement for technical kilo dem
I get mendem wey don waka naked for inside di marché
I get mendem wey na for cimetière for night dem di tacklé
People go feel sey na talk
Or sey na shock
But bilan for street over trong
Bep bep bep no be na heart, umbrella no be roof
Dossier di start na with proof
Better you signal ya réseau
Or you put ya dough
Di cuntar na tin for cerveau
Chu chu chu no be the truth, bullet no di shoot
Dossier di start na with proof
Awehhhhh
We don hustle sotey but mendem di still want for calculate
I don enter shock witty mendem wey their paa na magistrate
Commandant, procureur to commissaire, i know all their office them
But ma sentence be depend on weti be dey inside document
I know mendem wey di shua dough then pammeam for long (I say, I know mendem)
I know mendem wey go fall ya hand if you no give choko (I say, I know mendem)
I know mendem wey di cut doki even for go congo (I say, I know mendem)
I know mendem wey go fall ya hand if you no dey down (I say, I know mendem)
Na that mendem for Mfoundi
Na that mendem for central (Na that mendem)
Na that mendem for Kondengui
Na that mendem for New bell (Na that mendem)
Na that mendem for mokolo
Na that mendem for nkululu (Na that mendem)
And na that mendem for bad pachi,dat mendem for that comptoir
I get mendem di transact dat tramadol comot na l’hôpital
I get mendem for God wey na pastor and daso doki man
The same mendem for cailloux, for build, use or for high you
Na the same mendem wey go cut you diplôme ele for campus
Asahbe (sahbeeee)
Ngamri la wan ven (ngamri la wan ven)
Ghahti la wan ven ( ghati la wan ven)
Toyri la wan ven ( toyri la wan ven)
I get mendem wey di enter pays Bamoun chaque vendredi
I get mendem wey di bury person a l’ouest chaque Samedi
I get mendem wey go loan you dough wey shock na the intérêts
Ma mendem no get feelings, mais cest n’est que le business
I know mendem wey di shua dough then pammeam for long (I say, I know mendem)
I know mendem wey go fall ya hand if you no give choko (I say, I know mendem)
I know mendem wey di cut doki even for go congo (I say, I know mendem)
I know mendem wey go fall ya hand if you no dey down (I say, I know mendem)
Na that mendem for Mfoundi
Na that mendem for central (Na that mendem)
Na that mendem for Kondengui
Na that mendem for New bell (Na that mendem)
Na that mendem for mokolo
Na that mendem for nkululu (Na that mendem)
And na that mendem for bad pachi,dat mendem for that comptoir
Written by: Wan Shey
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...