Top Songs By MzVee
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Tiwa Savage
Vocals
MzVee
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Kizzy Beatz
Producer
Lyrics
[Verse 1]
This tune is made by Kizzy Beatz
MzVee, yo
Tiwa Savage
Swag
[Verse 2]
I go like spend my lifetime with somebody like you
Somebody like you
E treasure I found in somebody like you
Somebody like you, you, you, you, you
[Verse 3]
Ma bébé your love I dey carry for my heart oh
Ma bébé humm the feeling dey be me like potatoes
Ma bébé if you give me the ring I go collect oh
Ma bébé humm
[Verse 4]
Oh mama
Oh mama
Am coming home
Am coming home
Tell papa
Tell papa
Am coming home
Am coming home
[Verse 5]
Baby, no delay
Take my hand oh
Carry me, go away, mɛba, mɛba
Is for life oh
If I tell you say I love you
Take my hand oh
Carry me, go away, mɛba, mɛba
Is for life oh
If I tell you say, gee! gegege
[Verse 6]
I go like spend my lifetime with only you baby oh
(Only you baby oh) Yeah (Only you baby oh)
Even love self go tire with me and you baby oh
[Verse 7]
Let me get it off my chest (My chest)
Na only you come correct (Correct)
I no want get regret (Regret)
So baby don't forget
Tattoo my name on top your chest
Na only you come correct (Correct)
I no want get regret (Regret)
So, baby, don't forget
[Verse 8]
Oh mama
Oh mama
Am coming home
Am coming home
Tell papa
Tell papa
Am coming home
Am coming home
[Verse 9]
Baby, don't delay ohhh
Take my hand oh
Carry me, go away, mɛba, mɛba
Is for life oh
If I tell you say I love you
Take my hand oh
Carry me, go away, mɛba, mɛba
Is for life oh
If I tell you say I love you
[Verse 10]
MzVee, yo
Swag
Incredible mix
Written by: Vera Hamenoo-Kpeda