Lyrics
What is that
Chief One
If daybreak the sun go shine
Ne zādo ko the moon go bright
Star no fit struggle to shine
Your time come surely you go shine
Lion no fit survive for sea
Fish no fit survive for bush
Ashawo no dey demand for kiss
Hustle for the money remember the peace
Xexeame agamagbalē ye
Dor dor dor
Dor dor dor
Dor dor dor
Wo meyi na o yi na o hɛ
Dor dor dor
Dor dor dor
Dor dor dor
Kojo ƒle ʋu me fia be na ƒli o
Dor dor dor
Dor dor dor
Dor dor dor
Woa kplekor nye woa kplekor
Woa kplekor nye woa kplekor
Xexeame agamagbalē ye
Dor dor dor
Dor dor dor
Dor dor dor
Wo meyi na o yi na o hɛ
Dor dor dor
Dor dor dor
Dor dor dor
Ama ɖe srɔ̃ me fia be na ɖi o
Dor dor dor
Dor dor dor
Dor dor dor
Na turn by turn
Life na turn by turn
What is that
Problem dey sleep you won wake am
Ne fa kpitia only you go face am
Instagram nobody dey gree
Everybody dey form like say they no dey shit
No be every green light be go
People dey go no mean say you for go
LA get dollar
Lagos get naira
Plenty offside no be goal
Take time and build yourself
Shortcut you fit gun yourself
I no fit give excuse cos eyes on the price
I hustle and pray so say ego be nice
Xexeame agamagbalē ye
Dor dor dor
Dor dor dor
Dor dor dor
Wo meyi na o yi na o hɛ
Dor dor dor
Dor dor dor
Dor dor dor
Kojo ƒle ʋu me fia be na ƒli o
Dor dor dor
Dor dor dor
Dor dor dor
Woa kplekor nye woa kplekor
Woa kplekor nye woa kplekor
Xexeame agamagbalē ye
Dor dor dor
Dor dor dor
Dor dor dor
Wo meyi na o yi na o hɛ
Dor dor dor
Dor dor dor
Dor dor dor
Ama ɖe srɔ̃ me fia be na ɖi o
Dor dor dor
Dor dor dor
Dor dor dor
Na turn by turn
Life na turn by turn
What is that
If daybreak the sun go shine
Ne zādo ko the moon go bright
Star no fit struggle to shine
Your time come surely you go shine
Lion no fit survive for sea
Fish no fit survive for bush
Ashawo no dey demand for kiss
Hustle for the money remember the peace
Xexeame agamagbalē ye
Dor dor dor
Dor dor dor
Dor dor dor
Wo meyi na o yi na o hɛ
Dor dor dor
Dor dor dor
Dor dor dor
Kojo ƒle ʋu me fia be na ƒli o
Dor dor dor
Dor dor dor
Dor dor dor
Woa kplekor nye woa kplekor
Woa kplekor nye woa kplekor
Xexeame agamagbalē ye
Dor dor dor
Dor dor dor
Dor dor dor
Wo meyi na o yi na o hɛ
Dor dor dor
Dor dor dor
Dor dor dor
Ama ɖe srɔ̃ me fia be na ɖi o
Dor dor dor
Dor dor dor
Dor dor dor
Na turn by turn
Life na turn by turn
What is that