Top Songs By Vsagz
Credits
PERFORMING ARTISTS
Vsagz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Vsagz
Songwriter
Lyrics
Our father, who hath in
heaven
Shey you dey see my
struggle
Shey you dey see my
hustle ooohh
When I go hammer
I wan dey successful
Make I dey live life also
I want the root of all evil
ooohh
I dey my lane I no dey bother
people
E get so many people wey dey
plan me evil
So many people wey dey jealous
me
See say I dey run dem want to turn
me cripple
Dem tell me say I gats
chop life o
To get money must I lose
my soul
Is it because I dey turn up o
dem carry my matter for
midnight o
I want to ball like delima
(Ronaldo)
If you like call me sinner
(na you know)
I no want come dey talk say
(had I known)
Ye! Had I known
I must to make am I no dey
hear word o
Steady on my grind until I
get block o
Dem see say I dey come they
mount road block o
e be like say dem no dey fear
God o
So I say jah!
Please don’t let me fall
I’m giving it my all
Please don’t let me fall
Ahahah
Our father, who hath in
heaven
Shey you dey see my struggle
Shey you dey see my hustle
ooohh
When I go hammer
I wan dey successful
Make I dey live life also
I want the root of all evil
ooohh
No other power lord na you na I
dey put first
Bless me make my hustle no dey
fruitless
And sometimes I dey really feel
helpless
Cus my house rent na another
man’s Rolex
I no come here to argue or debate
Everybody wan be fisherman but
who go be the bait
put me for the big league I no
wan relegate
So that people no go ask bro
you no dy see your mate
I don tire to dey hear say life na
turn by turn
Don tire to dey hear say e go come
So when you dey the top no forget
who make you fall
and when you score that goal no
forget who pass the ball
I no get time to dey take things slow
I gat my mind on my money o
I no go stop untill I get the dough
Ahahah
Our father, who hath in
heaven
Shey you dey see my struggle
Shey you dey see my hustle
ooohh
When I go hammer
I wan dey successful
Make I dey live life also
I want the root of all evil
ooohh
I no get time to dey take things
slow
I gat my mind on my money o
I no go stop untill I get the dough
Aahah
I no get time to dey take things
slow
I gat my mind on my money o
I no go stop untill I get the dough
Aahah
Written by: Vsagz