Top Songs By Ceeza Milli
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Ceeza Milli
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ceeza Milli
Composer
Mr. Dutch
Lyrics
Agassi Babatunde Odusina
Lyrics
Lyrics
[Verse 1]
Gangster ridden
Milliana
Gucci down to my feet
Yeah, yeah, yeah
Yeah
[Verse 2]
Gucci down to my feet
Bad boy Milli, yeah, dem know who I be
Yeah
Every day na holiday, o
Na why me I dey gawulekpa 'cause d money dey, o
Oh no
That's why dey hating on me
I don seen so much jealousy, yeah
But me, I no dey look uche face, o
Wetin dey my mind na only where the money dey so
Yeah, yeah
[Verse 3]
This life I go chop am, yeah
No time to dey check time, yeah
Na men dey dem go run am, yeah
We don't stop, we go all night, yeah
No be say na me do pass
But I don't like what I don't like, yeah
If you fuck up, omo na distance
Omo na distance, o
[Verse 4]
Me, I wan dey shayo, shayo
'Cause I no know tomorrow
You see my lead, oya follow
Make I wash away your sorrow
[Verse 5]
Shayo, shayo
'Cause I no know tomorrow
You see my lead, oya follow
Make I wash away your sorrow
[Verse 6]
You see my drip is foreign (Uh-huh)
Everything I do is foreign (Uh-huh)
Omotena whine for the money
You know say me, I wan touch your body, yeah (Ye)
[Verse 7]
Oti kpe tan wa mi
So tell me why you acting funny, yeah
You no fit deny, say the boy too Sabi
If you no know, make you ask somebody, o
Yeah, yeah
[Verse 8]
This life I go chop am, yeah
No time to dey check time, yeah
Na men dey dem go run am, yeah
We don't stop, we go all night, yeah
No be say na me do pass
But I don't like what I don't like, yeah
If you fuck up, omo na distance
Omo na distance, o
[Verse 9]
Me, I wan dey shayo, shayo
'Cause I no know tomorrow
You see my lead, oya follow
Make I wash away your sorrow
[Verse 10]
Shayo, shayo
'Cause I no know tomorrow
You see my lead, oya follow
Make I wash away your sorrow
[Verse 11]
Ma Jaiiye mi je, je, je, je, je, je, Jaiye mi
Shan pelele, kelele
Ma lon ja kpelele
Oh yeah
Ma lon ja kpelele, oh nah, yeah
Say shan pelele, ke le-le
Ma lon ja kelele
Oya ja, shan pelele
Ma lon ja kpelele
Oh yeah, yeah
[Verse 12]
Ceeza Milliana say
Badman dey here so
Written by: Ceeza Milli