Similar Songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
TaronX
Songwriter
Tsubang Clovis
Songwriter
Lyrics
Abi check say dog na wash night but for night them di guidam pamam
(Becus edi go yiiii)
Becus boy dem get all kind way for still came enta movam
Man like Richard so di jus cam stand for your front door make (Quiiiii quiiiiiiii...)
Our jus commot stand for line them countam ei correct them jagam go
Plenty pipo di do dier evil di push we senam fo gulter
Or dem check say na macabo coco wey dey wan poundnam for multer
Family to headquarter don try for judge di mata
Nayi start fala we we don run tire na yi we don turn back di fala
Aget four men dem wey dem nofit eva give dem visa (You understand)
As Dey land de broken all chiwawa lala set trap corner
All kind pet shop hold all pet them chopam (Dem wash hand)
Then bos inside Veterinary say na poultry hold four dog dem wipam (Police jus post)
A last slide with tactis fo bottle dance la la carle posture with pongo
Sep for night way dog ei eye di flash head lamp
Wen ei point metop boy dem edi concor
Headquater don turn be na catechist
South Africa turn Richard to Muslim (Niako)
When Vim no dey boy di nyong ei fish nobi lie my boy nah na legend (Maff me Dey)
Plenty pipo di do dier evil di push we senam fo gulter
Or dem check say na macabo coco wey Dey wan poundnam for multer
Family to headquarter don try for judge di mata
Nayi start fala we we don run tire na yi we don turn back di fala
Biscuit bone na bone
Sep inside cornchaf e dey like spice
Waka waka pey pey wit masopoway other combi na ngansa
We di Ya ole numba go buy penga follow de numba den metop na canda
Ya ole numba go buy penga follow de numba den metop na canda (Ya tori)
Me a like for chop ma own na wit Ndole
De dog be first dey with belle
Nobi we don talk say we go esele
Na Wusai dis boy dem commot with Vim
Me a like for chop ma own na wit Ndole
De dog be first dey with belle
Nobi we don talk say we go esele
Na Wusai dis boy dem commot with Vim
One day na one day all dis thing go bolle (Bolle ego bolle)
One day na one day all this sauh go bolle (De gueme go go)
Beta you take de dog post your ad esele (Doh dem go cam)
Dan for go tie rope for dog ei neck ei terme (Ego bole ego bole)
Beta you take de dog you heart esele (Esele esele)
Dan for go tie rope for dog ei neck ei terme
Asey er Zarmalito (Yoo)
We di go burn dis dog so ei carry fire (Ah ah problem no Dey we go)
Problem no dey we go how?
Nobi we di burnam na corna church
Wey eget waity for do?
Church get Holy Ghost fire nor didon (Hahahaha)
Writer(s): Tsubang Clovis
Lyrics powered by www.musixmatch.com