Featured In
Credits
PERFORMING ARTISTS
Rema
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Divine Ikubor
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
London
Producer
Harry Chaplin
Assistant Mixing Engineer
Jordan "DJ Swivel"
Mixing Engineer
Lyrics
[PreChorus]
They know, they know, they know
They know, they know, they know
Everybody know say o
I fit put my life on the line for my baby, my baby, my baby o
Today, today, today, today, today, today, today
Baby, ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run, run away-way o
[Chorus]
Baby, run, run away-way
Run, run away-way, run, run away-way
They wan try take me away from you make I no see your face, face
Run, run away-way
Run, run away-way run, run run away-way
Na you be my nut if you comot for my head girl I fit start to cra-craze
[Verse 1]
Many, many men don try
But na only me fit to get her for life
Many get money pass me die
But this my baby no dey collect all their bribe hmm
She carry me meet her mama
She carry me meet her baba
Make dem gimme blessing they no wan allow, why?
All of her friends they dey laugh
Because say she no dey follow baller
I tell her say one day I go make am
[PreChorus]
They know, they know, they know
They know, they know, they know
Everybody know say o
I fit put my life on the line for my baby, my baby, my baby o
Today, today, today, today, today, today, today
Baby, ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run, run away-way
[Chorus]
Baby, run, run away-way
Run, run away-way, run, run away-way
They wan try take me away from you make I no see your face, face
Run, run away-way
Run, run away-way run, run run away-way
Na you be my nut if you comot for my head girl I fit start to cra-craze
[Verse 2]
Your friends introduce you to so-called big men
Say make you leave that small boy
Say I no get any future, say I no dey man enough
They dey give you bad, bad lecture
They go show you their Gucci, their Prada
They go shook you with all their designer
They go show you the way wey they run am
This love they go find way to block am
They know say they no fit find love like this
Dem no fit to find love like this
I know say I meet you for street
But baby girl, you no dey for the street
Will you marry me even though e no be diamond ring?
[PreChorus]
They know, they know, they know
They know, they know, they know
Everybody know say o
I fit put my life on the line for my baby, my baby, my baby o
Today, today, today, today, today, today, today
Baby, ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run, run away-way
[Chorus]
Baby, run, run away-way
Run, run away-way, run, run away-way
They wan try take me away from you make I no see your face, face
Run, run away-way
Run, run away-way run, run away-way
Na you be my nut if you comot for my head girl I fit start to cra-craze
Written by: Divine Ikubor, Michael Hunter