album cover
Allow Me
819
Afro-Pop
Allow Me was released on October 15, 2021 by Savage Music Inc. as a part of the album Baba Won - Awoodah - EP
album cover
Release DateOctober 15, 2021
LabelSavage Music Inc.
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Seyi Vibez
Seyi Vibez
Performer
Sean Dampte
Sean Dampte
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwaseun Oluyole
Oluwaseun Oluyole
Songwriter
Ifeanyi Anioligbo
Ifeanyi Anioligbo
Songwriter
Oluwaloseyi Afolabi Balogun
Oluwaloseyi Afolabi Balogun
Songwriter

Lyrics

AWOODAH
Yeah, yeah, yeah (Oluwa lo seyi)
Allow me make this money gan
Hennessy okpor
Pass the smoke, make it choke o
Make we live and love
Allow me make this money gan
Hennessy okpor
Pass the smoke oo, make it choke oo
Make we live and love
Allow me make this, notice what dem ah do
Now them sneak when they move
Oluwa show me clues
Oluwa choose my crew
Ten thousand on my right hand
Twenty thousand on my left hand
But still me denge dey cruise
Verified when i move
Me i dey my zone
Never on me own
Me with the boys
Na something we pop, na girl wey we like
Now im we go flex, girl wey want us
Na dem we dey touch, as I shayo dey
Nod my head to FELA vibes
Me i no want no fight
Charge just gimme whine
Make dem know
Allow me make this money gan
Hennessy okpor
Pass the smoke, make it choke o
Make we live and love
Allow me make this money gan
Hennessy okpor
Pass the smoke oo, make it choke oo
Make we live and love
Allow me make this money gan
Allow me make this money gan
Allow me make this money gan
When I yarn e be like FELA verse
I go by the name SEYI VIBEZ
I must shine yeah I must shine
Your star you must always shine
Won ni mo ko apala motun ko hip hop
Shalewa Jo oya turn me on
Life na karma turn by turn
You make money now e go reach my turn
London mo wa mon den jaiye
Dancing on my sorrows away
Jah Jehova open my way
Make my money come
Baba ba mi shey
London mo wa mo den jaiye
Dancing all my sorrows away
Jah Jehova open my way
Allow me make this money gan
Hennessy okpor
Pass the smoke, make it choke o
Make we live and love
Allow me make this money gan
Hennessy okpor
Pass the smoke oo, make it choke oo
Make we live and love
Allow me make this money gan
Allow me make this money gan
Oluwa lo seyi
Allow me make this money gan
Written by: Ifeanyi Anioligbo, Oluwaloseyi Afolabi Balogun, Oluwaseun Oluyole
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...