album cover
Chocomilo
159
Music
Chocomilo was released on August 26, 2021 by Foursquare Records as a part of the album Never Left - EP
album cover
Release DateAugust 26, 2021
LabelFoursquare Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Credits

PERFORMING ARTISTS
Zealot
Zealot
Performer
COMPOSITION & LYRICS
John Chukwuma
John Chukwuma
Songwriter

Lyrics

Ehhhh yeh na
Yeah
Bad man Zealot
Eh
My Catalina Catalina, Angelina Angelina
Girl follow me now follow me nah nah nah
(Oh yeah)
You too sweet pass Semolina, Cover me pass tarpaulin Ah
You light me pass Chanderlier you know (you know)
Baby wait (baby wait)
Baby don't do me like this (baby don't do me like this)
No treat me like this (huh)
E no easy like this eh eh
Dem Dey craze (crazy)
Shey dem fit love you like me
Nobody I swear nobody fit do you like me eh eh
(Aaee)
Chocomilo (Chocomilo)
Chocomilo (Chocomilo)
My Chocomilo (ehi haaaa)
Melanin
Chocomilo (eh eh)
Chocomilo
My Chocomilo
I love you when you 45, Ma sare wa when you notify
Gboriduro make we go Dubai nah nah Oh yeah eh
Nigba n gba nikoro, You know sey me I too stubborn
Bami ra liquor bo(oh yeah)
Baby wait
Baby don't do me like this (baby don't do me like this)
No treat me like this (no treat me like this)
E no easy like this eh eh (e no easy like this)
Dem Dey craze
Shey dem fit love you like me
Nobody I swear nobody fit do you like me eh eh
(Eh Eh)
Chocomilo (Oh Oh)
Chocomilo
My Chocomilo
Melanin
Chocomilo
Chocomilo
My Chocomilo (O yeah)
See me now see Me now see me now
Eh eh eh Ah ya ya ya ya
Bad man Zealot
(Oh nah nah)
Choco Choco Choco
Written by: John Chukwuma
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...