Top Songs By Tsalt
Credits
PERFORMING ARTISTS
Tsalt
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tsalt
Composer
Lyrics
look around me
look around you
see all the blessings wey dey come through
and the love wey dey come through right now
right now
mi say look around me
look around you
see all my dreams don dey come true
and all the blessings don dey come through right now
right now
mi say see me see me now
see me now see me now
and all the people don dey start to feel me now
and all the gyal dem a start to feel me now
see me see me now
see me now
brother man see me see me now
see me now see me now
and all the dj dem a start to play me now
and everybody dem a start to feel me now
see me see me now
see me now
a so mi say
e no go bad if your blessings follow me
e no go bad if your mercies follow me
open their eyes make dem fit dey see me
open their ear make dem fit dey hear me
e no go bad if your mercies follow me
e no go bad if your favor follow me
open their eyes make dem fit to see me
open their brain make dem fit to reason me
Big Up all my guys wey dey steady put me on
fuck all the ones wey dey always count me out
gone are the times dem no gree to put me on
now i step inna the club nuff bottles of dom perignon
i can’t deny this shit feels amazing
i give dem vibe e dey drive dem crazy
i do my dance everybody dance to it
i do my dance everybody dance to it
mi say see me see me now
see me now see me now
and all the people don dey start to feel me now
and all the gyal dem a start to feel me now
see me see me now
see me now
brother man see me see me now
see me now see me now
and all the dj dem a start to play me now
and everybody dem a start to feel me now
see me see me now
see me now
a so mi say
e no go bad if your blessings follow me
e no go bad if your mercies follow me
open their eyes make dem fit dey see me
open their ear make dem fit dey hear me
e no go bad if your mercies follow me
e no go bad if your favor follow me
open their eyes make dem fit to see me
open their brain make dem fit to reason me
Written by: Tsalt