Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Tolu Toluhi
Tolu Toluhi
Songwriter
Chukwudi Ikwuagwu
Chukwudi Ikwuagwu
Songwriter

Lyrics

Omo TSCRPT, na you Aye yah Ohh, ohh, ohh Ina time since jaiye enter for my head (For my head) As I hustle tire, person no dey rest (Ooh aye) All the talk dem talk no push me to my edge (Nah) Now we bring the vibes wey chook you for your chest Hmph Now they tell me "mo gbono" (Mo gbono) Dem dey talk as if say dem sabi where we come from (Come from) Ah-eee, ahhh-ahh Now it's me wey they consult For the gbedu wey make you to pa rum pum, pum, pum (Gbedu, gbedu) Pa rum pum, pum, pum (Ahh) Cause You don't Ooh-ooh Da-da-da Da-da-da Aye Now they tell me "mo gbono" You don't Ooh-ooh Da-da-da Da-da-da Aye Ma jo, ma jo, ma jo Da-da-da Da-da-da Aye Ma jo, ma jo, ma jo, ma jo, ma jo Da-da-da Da-da-da Aye Woah E be the ting wey dey my mind wey dey turning me tonongo I be the one who dey sight bad mind who dey try me bolo-lo I just wanna live my life on the low-low-low On the low-low-low Tomorrow, e no dey promised So tell your padi, je ka lo faaji Shebi you no say you and your girlies Won ni wa le mi Wetin man go do for this life, yo-yo-yo Shebi you no say the money correct? Uhh You don't Na-na, na-na Ooh-ooh Da-da-da Da-da-da Aye On the low, low-low-low You don't Ooh-ooh Da-da-da Da-da-da Aye Da-da-da Da-da-da Aye Da-da-da Da-da-da (On the low, low-low-low) Aye Na-na, na-na, na Woah ohh ohh Omo TSCRPT, na you
Writer(s): Chukwudi Ikwuagwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out