Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Blue Lab Beats
Blue Lab Beats
Performer
Ghetto Boy
Ghetto Boy
Vocals
NK-OK
NK-OK
Drums
Mr DM
Mr DM
Keyboards
Kaidi Akinnibi
Kaidi Akinnibi
Tenor Saxophone
Béesau
Béesau
Trumpet
DJ DM
DJ DM
Keyboards
COMPOSITION & LYRICS
Ghetto Boy
Ghetto Boy
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
NK-OK
NK-OK
Producer
Herb Powers
Herb Powers
Mastering Engineer
Rob Chiarelli
Rob Chiarelli
Mixing Engineer

Lyrics

[Verse 1]
Minicado minicado
Say you got one, me need one too
All all for me, Kolobiko
Anointing o, anointing o
Valentino Valentino
She call me for my telephone
Wetin she want, wetin she want
All all for me, Kolobiko
[Verse 2]
Say honey
Oya done oya done all the dulling
O mummy
Oya done oya done with the stunting
O honey
Omoge no more time for the dulling
Come baby come make we soge
Come baby come dog the dulling
[Verse 3]
No dey look sad
Baby girl make I blow you away
Blow you away
You too look nice
Only you wey fi to blow me away
Blow me away
Omo realize
Only you wey go dey make my days
Make me my days
No dey look sad
Baby girl make I blow you away
[Verse 4]
Minicado minicado
Say you got one, me need one too
All all for me, Kolobiko
Anointing o, anointing o
Valentino Valentino
She call me for my telephone
Wetin she want, wetin she want
All all for me, Kolobiko
[Verse 5]
O baby call me your leader
Anytime you want make I deliver woah
We de do some tins wey you no do with money
Mmm you no go get from nobody
[Verse 6]
O baby Delilah, o baby Delilah
This your biggy sumtin
Come make I refine am
O baby Delilah, o baby Delilah
This your biggy sumtin
No know where ago find am
[Verse 7]
Say honey
Oya done oya done all the dulling
O mummy
Oya done oya done with the stunting
O honey
Omoge no more time for the dulling
Come baby come make we soge
Come baby come dog the dulling
[Verse 8]
No dey look sad
Baby girl make I blow you away
Blow you away
You too look nice
Only you wey fi to blow me away
Blow me away
Omo realize
Only you wey go dey make my days
Make me my days
No dey look sad
Baby girl make I blow you away
[Verse 9]
Minicado minicado
Say you got one, me need one too
All all for me, Kolobiko
Anointing o, anointing o
Valentino Valentino
She call me for my telephone
Wetin she want, wetin she want
All all for me, Kolobiko
[Verse 10]
O Lord
Mmmmm, another love story
Ghetto boy Deya suh
Written by: Blue Lab Beats, Ghetto Boy
instagramSharePathic_arrow_out