album cover
Gbagan
46
Afro-Beat
Gbagan was released on October 30, 2021 by Royal Green Cash Entertainment as a part of the album Gbagan - Single
album cover
Release DateOctober 30, 2021
LabelRoyal Green Cash Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Osaigbovo Andrew Edosomwan
Osaigbovo Andrew Edosomwan
Songwriter

Lyrics

You be the kind of girl wey dey make my thing go tanana
I love the way your body go
You be the kind of girl wey dey high me pass igbanana
And I'm sure you already know
I know you know a lot of girls dem want to blow my banana
Baby girl no let nobody know oh ooh
Not let nobody know oh
But this your love girl, I cannot keep it low oh ooh
I no fit keep it low no
Cuz the feeling girl, e dey make my head gbagan
Wanna let you know my feelings ah get no manners
A lot of girls, but none of them dey make my head gbagan
I'm a boy to let it burn, but I no be burna

Ahan
Your name be steady calling in my head now
Your name be steady calling in my head ehh

In my head ehh

Original bad man Edanos dey pon this one
It is a long time wey man na sing song
It is a long time wey man don be bad man
Your name be steady calling in my head now
Your name be steady calling in my head ehh
Your name be steady calling in my head now
In my head ehh
I know you know a lot of girls dem want to blow my banana
Baby girl no let nobody know oh ooh
Not let nobody know oh
But this your love girl, I cannot keep it low oh ooh
I no fit keep it low no
Cuz the feeling girl, e dey make my head gbagan
Wanna let you know my feelings ah get no manners
A lot of girls, but none of them dey make my head gbagan
I'm a boy to let it burn, but I no be burna
Written by: Osaigbovo Andrew Edosomwan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...