Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bimz Media
Bimz Media
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ranebow
Ranebow
Songwriter
Cityman
Cityman
Songwriter
Tonnyhandsome
Tonnyhandsome
Songwriter

Lyrics

I get guys wey dey party
Them girls them like it
Baby, whine for me 90
Girl, you so photogenic
Your body aa tsunami, omo
Na Wetin you carry, omo
Very distracting, omo
Yeah, omo you put me on a low
And I’ve been waiting on my phone
Your number no dey go
And if you leave me when you go
And if you leave me when you go
Go break my soul
Normally, normally oh
I no go break your heart oh
Normally, normally oh
I no go fall your hand oh
I no go fall your hand oh my nwa, baby
But I go dey your side oh
My nwa baby
Your body is a problem
I’ve been with my shades on
But still I can tell
Ha bae say
Right now I don shayo
Fit spend you all the money for my kolo
Baby
Come and feel my kondo
What you think?
Me and you na combo
Dibidibi dabambam dabambam eh
Your body don cause kassala eh
Baby she kia o kamalole
I say, dibidibi dabambam dabambam, eh
Your body don cause kassala, eh
Baby she kia o kamalole
Don’t waste my time
You know I gat you on my mind
Baby
Don’t kill my vibe
You know I want you by my side
Yeah, omo you put me on a low
And I’ve been waiting on my phone
Your number no dey go
And if you leave me when you go
And if you leave me when you go
Go break my soul
Normally, normally, oh
I no go break your heart, oh
Normally normally, oh
I no go fall your hand, oh
I saw this girl from a far
She already know I go reason her matter
She been wan do shakara
But at the same time omoge ti fo sara oh no
Tinko tinko tinkoloma tinkolo
I no day drink but your matter make me shayo
You made me sing e dey be like psycho
Kode gbagbo, oh no
Tinko tinko tinkoloma tinkolo
I no day drink but your matter make me shayo
You made me sing e dey be like psycho
Kode gbagbo, oh no
Normally normally
Baby calm down spend all my pound sterling
No day give me format
Baby buggy down make we do ham formally
Written by: Cityman, Ranebow, Tonnyhandsome
instagramSharePathic_arrow_out