Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Uche B
Uche B
Performer
Kwesi Arthur
Kwesi Arthur
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Neon West
Neon West
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Uche B
Uche B
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Bam Bam
Arhn
Deedadeey
[Verse 2]
Ghetto vigilante
Free my country
Streets abandoned
The risk your man take
I keep it hundred
For the culture
We dey maintain for the culture
Ah ah ah ah ah
For my man dem ah
Every day I fight for my man dem ah
For the culture
We dey maintain for the culture
[Verse 3]
I pray the gees all prosper
If ebi cedi then I'm on that
Tell me wetin wey I no fi do
Catapult for the vultures
We be on a mission every day
Nah cry small time e go change like this oh yh
Running through the city like Usain
If you no grind for your last name dem go piss on am
A better life a dey search for
So many people try, me no respond
My hands tied sef I press on
Tell every young killy you for get yours
[Verse 4]
Ghetto vigilante
Free my country
Streets abandoned
The risk your man take
I keep it hundred
For the culture
We dey maintain for the culture
Ah ah ah ah ah
For my man dem ah
Every day I fight for my man dem ah
For the culture
We dey maintain for the culture
[Verse 5]
Ghetto vigilante
Free my country
Streets abandoned
The risk your man take
I keep it hundred
For the culture
We dey maintain for the culture
Ah ah ah ah ah
For my man dem ah
Every day I fight for my man dem ah
For the culture
We dey maintain for the culture
[Verse 6]
Ghetto vigilante
Free my country
Streets abandoned
The risk your man take
I keep it hundred
For the culture
We dey maintain for the culture
Ah ah ah ah ah
For my man dem ah
Every day I fight for my man dem ah
For the culture
We dey maintain for the culture
Written by: Uchenna B. Ogbonnaya
instagramSharePathic_arrow_out