album cover
Lyff
62
Alternative
Lyff was released on June 30, 2021 by 13BxdMxn as a part of the album Bxdmxn - EP
album cover
Release DateJune 30, 2021
Label13BxdMxn
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM89

Credits

PERFORMING ARTISTS
13BxdMxn
13BxdMxn
Performer
COMPOSITION & LYRICS
lanki
lanki
Songwriter
Oyileke Tolulope
Oyileke Tolulope
Songwriter
Wilson Ako
Wilson Ako
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Femilyn
Femilyn
Producer

Lyrics

Ah
DC
So many things don sup
Boys don gorg
My padi wey we gather dey don pass bustop
It's a shame
my mama wey I love don drop
I never knew my dad man I gas lock up
Skip that I lived with my uncle for a few
Na that time I know say life no be two
My mom had plans for me to go to uni
But guess what
my uncle no gree for school
I go like cap more But I don't cap much
Now my uncle dey beg
Yo, that's on caps lock
The family wey I no sabi now don dey show face
Even those wey dey hate now don dey fams love
But last last BXDMXN don enter street (Ah)
Na my jam the DJ's dey repeat
Now I be like person wey never suffer before
I dey thank God I dey thank God
I got a lot on me mind
Who I'm gon pour it to
I feel spiritual
And I loose no chances on me
I shoot my shots and I carry on
Ope lope baba
Ope lope baba loke yi o
Adani waye
Aseda Orun
Iwo l'opomulero
Ajalekan
Clear road! Gimme chance make I talk
Way too many things don sup make I talk
This life na dice this life na try your luck
So anybody wey go drop before him 6 na him luck
Omo ibo I no come Lagos to talk story
I do it well if I think that it is worth doing
2014 I get admission go poly
But I no go class
I dey blow kpoli
Omo see see see
Make I yarn you as e Dey be be be
2K17 na Kirikiri
But I swear it make me stronger if it don't kill me
So 2020 we started and we created BXDMXN
Made songs killed shows on the road Mad Max
All our old fake friends don Dey come around now
Why now? Baba God Dey make us smile now
I got a lot on me mind
Who I'm gon pour it to
I feel spiritual
And I loose no chances on me
I shoot my shots and I carry on
Ope lope baba
Ope lope baba loke yi o
Adani waye
Aseda Orun
Iwo l'opomulero
Ajalekan
iwo l'opomulero
Ajalekan
Written by: Oyileke Tolulope, Wilson Ako, lanki
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...