Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Toyé
Toyé
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Anthony Newman
Anthony Newman
Composer
Oluwatoyin 'Toye' Oladehinde
Oluwatoyin 'Toye' Oladehinde
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Flush
Flush
Producer

Lyrics

This Shola long thing body
Woke up feeling on top
No dey hold me down
Let that booty shake
Shey you don dey craze?
Shey you don dey mad
Don dey (Eh)
I go spend some money
Abena spend some money
If you make it bounce
Jeki ibadi yen lo, Moet n lo
Owo n lo, ibadi n lo
All the bebe n lo, aye n lo
Shawty n lo, aye n lo
Gbeke o
Moet don plenty pass payroll
Fine girl no go put me for gbeke o
Jeki ibadi yen lo, Moet n lo
Owo n lo, ibadi n lo
All the bebe n lo, aye n lo
Shawty n lo, aye n lo
Gbeke o
Moet don plenty pass payroll
Fine girl no go put me for gbeke o
I don't wish to cast, never in the last
I no fit relax 'cause this na vibe
Wey you don dey hear
Make e just dey enter your body
No let them dey talk, no listen at all
When dem talking
All of them dey stall, they just want to stall
Stall your movement
Ah, I knew dem, dem
Dem don see me on teli don dey, give dem
Dem no know say I be bad guy
Dem don know say I don dey craze
Pass any body wey wan touch me
Tell anybody wey wan test we
Dem go meet their fada, dem go see person
Olorun lo se, no dey jealous me, yeah
Feel am energy
Make you no dey, no cast am
Mercy lowkey, lowkey
No cast am
Lowkey
Lowkey, lowkey
Maintain distance
Mapariwo
(Social distancing)
Jeki ibadi yen lo, Moet n lo
Owo n lo, ibadi n lo
All the bebe n lo, aye n lo
Shawty n lo, aye n lo
Gbeke o
Moet don plenty pass payroll
Fine girl no go put me for gbeke o
Jeki ibadi yen lo, Moet n lo
Owo n lo, ibadi n lo
All the bebe n lo, aye n lo
Shawty n lo, aye n lo
Gbeke o
Moet don plenty pass payroll
Fine girl no go put me for gbeke o
(Gbeke)
Written by: Anthony Newman, Oluwatoyin 'Toye' Oladehinde
instagramSharePathic_arrow_out