album cover
6Side
12
Pop
6Side was released on March 20, 2021 by Olanrewaju Gabriel Oyebade as a part of the album 6Sides
album cover
Album6Sides
Release DateMarch 20, 2021
LabelOlanrewaju Gabriel Oyebade
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Okanrewaju Gabriel Oyebade
Okanrewaju Gabriel Oyebade
Songwriter

Lyrics

Take it to the 6side o
Say my love na inside o
Me ah get a lotta girls in my yard
If you think want yo join you allowed
Say me no dey pick sides o
E go do you like flip side o
Many things wey dem don do yeah
I no fit take am e go crumble me
I know I know that
Omalicha say I been feeling your body
And you are feeling my body too
Cause
I know I know that
Omalicha say I been feeling that body
Can you gimme your body Woah
Say you like what I want
And I want what you like girl
Baby we can be something better
Say we can be something better
Say we ah fi be something
Say you like what I want
And i want what you like girl
Baby we can be something better
Say we can be something better
Something better
Girl Abeg no do me like that
Na me Dey single you Dey top chart
Girl you Dey play with my body
And I go play with my
Money
Cause
Ymb say na him Dey my back
So make you wiggle up and whine down
Abeg no do me totori eh
Cause I wanna spend all of my money
I know I know that
Omalicha say I been feeling your body
And you are feeling my body too
Cause
I know I know that
Omalicha say I been feeling that body
Can you gimme your body Woah
Say you like what I want
And I want what you like girl
Baby we can be something better
Say we can be something better
Say we ah fi be something
Say you like what I want
And I want what you like girl
Baby we can be something better
Say we can be something better
Something better
Written by: Olanrewaju Gabriel Oyebade
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...