Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Joeboy
Joeboy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
John Kwesi Dosunmu-Mensah
John Kwesi Dosunmu-Mensah
Songwriter
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
MOG
MOG
Producer

Lyrics

Oh no Oh no no no no, oh no no It's Joe boy pon deck, pon deck Focus, say me I dey try focus Girl na you dey scatter my thinking oo Wey I no dey know what's up Say you for let me know (wetin dey your mind) And I go let you know (wetin dey my mind) So we for both know (wetin we dey find) Straight to the point, make we no waste our time Ah ah ah ah ah Say you no need to dey buga You no need to dey form And you only need to let me know oo Say that you the only one Say you no need to dey buga, no no You no need to dey form, oh And you only need to let me know Torí mo ti moti moti moti moti moti, mo ti shayo You driving me crazy I'm feeling so lazy Torí mo ti moti moti moti moti moti, mo ti baby You driving me crazy I'm feeling so lazy (oh no no no) To like person no be crime And if you like person show your sign I know say I be player those times, oh no Say you for let me know (wetin dey your mind) And I go let you know (wetin dey my mind) So we fit both know (wetin we dey find) Straight to the point, make we no waste our time Ah ah ah ah, no no no Say you no need to dey buga (oh no) You no need to dey form (ye ye) And you only need to let me know Say that you are the only one Say you no need to dey buga, no no You no need to dey form And you only need to let me know Torí mo ti moti moti moti moti moti, mo ti shayo You driving me crazy I'm feeling so lazy Torí mo ti moti moti moti moti moti, mo ti baby, ye You driving me so crazy (oh no no) I'm feeling so lazy, ye ye Torí mo ti moti moti moti moti moti, mo ti shayo You driving me crazy, yeah I'm feeling so lazy Torí mo ti moti moti moti moti moti, mo ti baby You driving me crazy I'm feeling so lazy Tori mo ti moti, moti yo Mo ti shayo, m oti go Mo ti high, mo ti blow I no kpef, I no knock Tori mo ti moti, mo ti yo Mo ti shayo, mo ti go I don high, I don knock Baby girl, you can be unlock, oh no no no It's Joeboy pon deck Yeah, yeah I dey try focus Baby I dey try focus I dey try focus (focus) I dey try focus Focus on you
Writer(s): Joseph Akinfenwa Donus, John Dosunmu Mensah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out