album cover
Vanessa
7,680
Afro-Beat
Vanessa was released on March 26, 2021 by Black Beatz Muzik as a part of the album Feelings & Reality (The EP)
album cover
Release DateMarch 26, 2021
LabelBlack Beatz Muzik
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Black Beatz
Black Beatz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nwanyanwu Raphael Chinedu
Nwanyanwu Raphael Chinedu
Composer
Arhagba Obukohwo Jeffery
Arhagba Obukohwo Jeffery
Composer
Timilehin Ayoola Olukotun
Timilehin Ayoola Olukotun
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Nwanyanwu Raphael Chinedu
Nwanyanwu Raphael Chinedu
Producer
Arhagba Obukohwo Jeffery
Arhagba Obukohwo Jeffery
Producer

Lyrics

Na Wetin she want
You nor know us?
I don find my Mrs. Right
And if you gree baby, I’ll hold you tight
Cause anything you want baby boo I buy
Cause e be you wey dey my mind
On top your matter babes I die
Odoyewu Mehia wo girl (I need your girl)
Na wetin she want
Na Wetin she want
Na this kind of love
Chai!!!
Na this kind of love o
Kudan!!!
Vanessa
I don fall in love make you come chop all of my money
Even for this economy
Vanessa
I don fall in love make you come make we go see mommy
(I want to marry)
E be you I wan marry
Eh!!
E be you I wan carry to mommy
Omoge wan bi Je Ka Jaye
I don’t know how I’m feeling right now but I like it
E be like say na magic
E get as e dey do me do me
E get as e dey do me do me
E get as e dey do me for body
The way you dey carry your body
E get as e dey do me do me
E get as e dey do me do me
E get as e dey do me for body
The way you dey carry your body
Vanessa
I don fall in love make you come chop all of my money
Even for this economy
Vanessa
I don fall in love make you come make we go see mommy
(I want to marry)
Na wetin she want
Na Wetin she want
Na this kind of love
Chai!!!
Na this kind of love o
Kudan!!!
Written by: Arhagba Obukohwo Jeffery, Nwanyanwu Raphael Chinedu, Timilehin Ayoola Olukotun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...