Top Songs By Dj Voyst
Credits
PERFORMING ARTISTS
Dj Voyst
Performer
Elhi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Dj Voyst
Songwriter
Elhi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Lushbeatz
Producer
Remmy Baggins
Engineer
Lyrics
Dawgz,
Ayiiiiii
Fi d gyael dem
Oya hallelu
(Elhi Elhi)
OpE won ti San’wo mi
(Voyst ja won si)
Ma gbe’mo ma jaiye mi
Ma rora ma saye mi oh
(Na Lussh day knack am)
You no say for this life me no like wahala
And if e come I go dodge am
And if na fence I go jump am
E don tey wey I know sey dis life no balance
dey jeje dey suffery dey gara
I no dey carry shoulder
Oya hallelu
Ope won to San’wo mi
Ma gbe’mo ma sayee mi
Ma rora ma jaiye mi oh (x2)
So make you come my party
Ko kpomo to San
Gone are the days tan mu garri to kan
make you shake body
Dance shoki
Stand well well no dey do like zombie
Luwi V Hennessy
Anyhow you want it how e go be
Bacardi dolce and G
You just name it and you go see
Moni o por por por
O por
Ibadi yen ropor por
O por
Jeko ma gbon gbon gbon
Ko gbon
Elhi fi the gyal dem (x2)
bridge
po po po (opo opo)
ro po po (ahh ahhhh)
gban gban gban (opo opo)
po po po (gbese now)
mo ni o po po (gbedi now)
ibadi yen ro po po opo (one time one time)
Elhi fi d gyael dem
You no say for this life me no like wahala
And if e come I go dodge am
And if na fence I go jump am
E don tey wey I know sey dis life no balance
dey jeje dey suffery dey gara
I no dey carry shoulder
Oya hallelu
OpE won ti San mi
Ma gbe omo ma saya mi
Ma rora ma jaiye mi oh (x2)
Elhi O po po po po
Lussh we locked in the building
I go by the name DJ Voyst
The Sound Surgeon
Sleeping issa crime yunno
Written by: Adio Olawale Elijah t/as ELHI, Babatunde Oyidi t/as Dj Voyst