Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kuami Eugene
Kuami Eugene
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kuami Eugene
Kuami Eugene
Composer
Folarinde Falana
Folarinde Falana
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Richie Mensah
Richie Mensah
Producer

Lyrics

[Verse 1]
See whether tall, whether short
Whether slim, whether fat o
Whether light skin or melanin
Baby step in the circle and dance to the beat
Whether Angélique Kidjo, Monica, Benedicta or Caro
Or maybe my cherie coco
Baby step in the circle and dance to the beat
[Chorus]
Show body
Show body
Show body
My African lady ah
Show body
Show body
Show body
My African lady
[Refrain]
Ɔbaa body paa ne ne tumtum
And you dancing with a Richie Mensah instru
Ma base no gye gungum
You rolling with a rock star no be kumkum
Shake if for your man oo, Juliana
Break it for your man oo, Mariama
Shake if for your man oo, Juliana
Break it for your man oo, Mariama
[Verse 2]
Nana you for move like a dis
Body so bad make I speak Japanese
Konnichiwa wa ginger the floor
Nana baba never seen that before
Walai! Chai you for slow down now
Wey you programme that
How you move your hand around make e pull dancer
The most sort after she come dey cut man eye
But I dey fear dey talk she maame water fine
Kele no be issue
I get pretty queenster in Mogadishu
So talk you better make a feel you
Or make a get to step if I need to
Are you busy, wait now I'm just playing
Small play you want turn am to rough
Bad guy, Kuami Eugene
Dis gbedu when you hear am you stop oya
[Chorus]
Show body
Show body
Show body
My African lady ah
Show body
Show body
Show body
My African lady
[Refrain]
Ɔbaa body paa ne ne tumtum
And you dancing with a Richie Mensah instru
Ma base no gye gungum
You rolling with a rock star no be kumkum
Shake if for your man oo, Juliana
Break it for your man oo, Mariama
Shake if for your man oo, Juliana
Break it for your man oo, Mariama
[Outro]
Oh my baby shaky baby shaky yɛno pɔtɔpɔtɔ
Oh my baby shaky baby shaky yɛno pɔtɔpɔtɔ
Oh my baby shaky baby shaky yɛno pɔtɔpɔtɔ
Pɔtɔpɔtɔ pɔtɔpɔtɔ, shaky ye ne pɔtɔpɔtɔ
Written by: Folarinde Falana, Kuami Eugene
instagramSharePathic_arrow_out