Lyrics
Donny
Heyy they Don hack my Facebook account
Change my name o my dp bounce
I no fit to shut my mouth, scammers don rise like dick wey see pant
And I no come here to come dey shout
I bring this message for east, west, north and south
Better no go fall prey to the touts
Cos Local scammers no dey hideouts
Now listen if u get any call buh u no know the person
Better hang up if u never see any reason, no try send code
Otp, to the person, no matter the season, they sound convincing
Scammers don Choke for Instagram
WhatsApp, Facebook and Telegram
Online business don turn to Scam
Nah cos of them I dey nack this Jam
Guy invest 10k to get 50k I don even cash out
E no go even tee sef I dey tell you... scam!
Ehh FG is now giving out 30k o.
Just click this link now and fill the form... scam!
I am markzukerberg am calling from Facebook just
Send us the code we just sent you now now now... scam!
Eh Am the customer care from your bank you
Have qualified to win 5000 Naira token from us
They get many strategy they fit change format
I Know am now an enemy buh nothing come out
We've been looking for a remedy, money don blackout
Local Scammers Academy, Dem dun fall out
Even in the dark and day, abeg no go fall prey
Because these people Know you dee they no dey follow you dey play
They no say money no dey dee buh they just wanna cause you
Pain, make their maga no dey pay
Why u go wan scam your own brother
Nah your blood your blood u wan murder
You no go go find work u dey do local
U wan use us pick, u no fit hammer