Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rema
Rema
Vocals
Chrystel Bagrou
Chrystel Bagrou
Background Vocals
Rvssian
Rvssian
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Divine Ikubor
Divine Ikubor
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rvssian
Rvssian
Producer
MRI
MRI
Producer
Michael Montano
Michael Montano
Producer

Lyrics

[Intro]
Aye, Rvssian
Another banger
[PreChorus]
African girly, come and hop in my Beamer
You know me, I really wanna take you for dinner
You know me, I getting money pass, Shina Peters
For my area, they dey call me, Godzilla
For the boy, there wey dey yarn kpata kpata
If you catch am make sure, say you beat am
If another **** want carry my señorita
I go chop am like say na semovita, o
[Chorus]
Bad boys, like you
I like bad boys, like you
Ooh, yah, boys like you
I like bad boys, like you
[Chorus]
Finna give her all the touching and the loving that she needing, yah
Biggie baka wey dey make a bad man shout, "Oroma"
Filomena do the dutty wine for dah conga
No fit to leave you for any reason
[Verse 1]
Hmm
I want to invest in your body, o
I want to invest with my money, o
You know say na you I go marry, o
How many pikin we go born, o?
This our love no go funny, huh
Me, I no go play with my shawty, huh
Anytime, I look at your body, huh
Girl, you dey make me, dey horny, huh
[Verse 2]
Hmm, hmm, hmm
Shawty o, your body make me go down low
Wetting I go do without your love, oh
[PreChorus]
African girly, come and hop in my Beamer
You know me, I really wanna take you for dinner
You know me, I get the money pass, Shina Peters
For my area, they dey call me, Godzilla
For the boy, there wey dey yarn kpata kpata
If you catch am make sure say, you beat am
If another **** want carry my señorita
I go chop am, like say na semovita, o
[Chorus]
Bad boys, like you
I like bad boys, like you
Ooh, yah boys, like you
I like bad boys, like you
[Chorus]
Finna give her all the touching and the loving that she needing, yeah
Biggie baka wey dey make a bad man shout, "Oroma"
Filomena do the dutty wine for dah conga
No fit to leave you for any reason
[Bridge]
(Girl, I go dey for you) Girl, I go dey for you baby, o
(Dey for you) Girl, I go craze for you baby, o
(Vex for you) Why I go vex for you baby, o?
(Fool for you) I too mumu for you baby, o
[Verse 3]
Sister bumbela, your baka make me miss, my fasting and prayer
Omotena o Ama young fella
But me, I fit to spend all my racks and chedah, for you, o
Sister bumbela, your baka make me miss my fasting and prayer
Omotena o Ama young fella
But me I fit to spend all my racks and chedah, for you, for you
[PreChorus]
African girly, come and hop in my Beamer
You know me, I really wanna take you for dinner
You know me, I get the money pass, Shina Peters
For my area, they dey call me, Godzilla
For the boy, there wey dey yarn kpata kpata
If you catch am make sure say, you beat am
If another **** want carry my señorita
I go chop am like say na semovita, o
[Chorus]
Bad boys, like you
I like bad boys, like you
Ooh, yah boys, like you
I like bad boys, like you
Bad boys, like you
I like bad boys, like you
Ooh, yah boys, like you
I like bad boys, like you
Written by: Christopher Blackwood, Divine Ikubor, Michael Montano, Richard Iain Joshua Mcclashie, Tarik Luke Johnston
instagramSharePathic_arrow_out