Lyrics

Samba!
Your body go faster
Oya whine for the master
go down, go down, go
Who do the beat eh samba
Your body go faster
Oya whine for the master,
Shebi na voodoo wey you do
Because the feeling I get when I’m with you I never see ever for my life
I don turn mumu
And you know how to press my controller to hold me tight “oh you hold me tight”
If it’s a contest, you’ll be the winner
No competition
All around the world from London, Asia, Nigeria, America to Ghana
I no pree nobody badder, hotter, madder,badder so I linger,
Tell me who can deliver me
Deliver me
Cuz you blow my world like a
Torna
Torna o
Torna
Tornado
(Na na na na na)
And you rock my world like a
Torna o
Tornado
Torna
Tornado
(Na na na na na)
Pam pa ra, Pam Pa ra ra ra owe!
“Who do the beat eh samba (Ekekele), your body go faster(Ekekele),
Oya whine for the master,
go down for the lamba”
“Who do the beat eh samba (ey ya!),
your body go faster (Oh wa wa wa),
Oya whine for the master,
go down for the lamba”
free the free the matter
Confirm this bobo dey scatter
On top this gbedu matter
You know sey Nissi na bastard
I say free the free the matter
Confirm na we dey scatter
On top this gbedu matter
If it’s a contest, you’ll be the winner
No competition
All around the world from London, Asia, Nigeria, america to Ghana
I no pree nobody badder, hotter, madder,badder so I linger,
Tell me who can deliver me
Deliver me
Cuz you blow my world like a
Torna
Torna o
Torna
Tornado
(Na na na na na)
And you rock my world like a
Torna o
Tornado
Torna
Tornado
(Na na na na na)
Pam pa ra, Pam Pa ra ra ra owe!
“Who do the beat eh samba (Ekekele), your body go faster(Ekekele),
Oya whine for the master,
go down, go down for the”
“Who do the beat eh samba (ey ya!),
your body go faster (Oh wa wa wa),
whine for the master, go down for the lamba”
Shebi na voodoo wey you do!
Written by: Kevin Charles, Nissi
instagramSharePathic_arrow_out