Credits
PERFORMING ARTISTS
Boybreed
Performer
Minz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Mgbeafuluba Hycinth Obidi
Composer
Nnamdi Kennedy Amajuoyi
Composer
Chibuzor Franklyn Amajuoyi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
TUC
Producer
Lyrics
[Verse 1]
I know say the love e dey flow when we dey together
As e dey do you e dey do me
I dey pray make we dey forever, yeah uhmmm
Sake of you love me when I no get paper, yeah
But when you dey by my side I dey feel like Dangote
You know baby
[Verse 2]
Swear this love e no be joke, joke
Swear this love e no be joke (Yeah, yeah)
See the way you do me, Julie you captivate my soul
Say this love e no be joke, (No be joke!)
This love e no be joke o, yeah
Swear me love you truly Julie you be the one I know
Ooh woahhhhhh
[Chorus]
Julie say me love you truly
Julie let me love you Julie
Julie say me love you truly
Julie what you done to me
[Chorus]
Julie say me love you truly
Julie let me love you Julie
Julie say me love you truly
Julie what you done to me
[Verse 3]
Julie I dey beg you make you never chop my eye
Anything wey you wan do me make you think am twice
Cuh when you need somebody wey go dey your side
Na me go dey your side
So I beg you make you think am twice
Before you chop
Ma je oju mi, ahh, je oju mi ahh
I dey beg you Julie o, ahh, Julie o, ahh
[Verse 4]
Baby Julie!
To please you is my duty
And I go chop your heavy duty
Ahh, you know you're a cutie
Ebelebe confirm
[Chorus]
Julie say me love you truly
Julie let me love you Julie
Julie say me love you truly
Julie what you done to me
[Chorus]
Julie say me love you truly
Julie let me love you Julie
Julie say me love you truly
Julie what you done to me
[Outro]
What you done to me
See what you done to me!
Julie, Julie, ehh
Boybreed pon the place
Put it pon replay na
(Cymatic)
Minzulode, Normal
Written by: Chibuzor Franklyn Amajuoyi, Nnamdi Kennedy Amajuoyi, Oluwadamilola Aminu, Hyacinth Obidi Mgbeafuluba