Upcoming Concerts for Tata
Credits
PERFORMING ARTISTS
Tata
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tata Paul Wiryung
Songwriter
Godlove Ndukong
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Le Monste
Producer
50 Stylez
Producer
Lyrics
You no how many men them i get for bush
Wey they deny for helep me
Now i don comot for tv
They wan make like they know me
You no how many ngess men them wey i get
Wey they deny for sponsor me
Now i don comot for tv
They wan make like they know me
I no bi get me man for helep me
I bi di waw for here na me one
Even ma paddy man deny me
But i know say tin em kgo dey fine
Before di year so wan cam end
All tin em get for dey chark
Dey you for dey di play defend
I dey me front i dey me for attack
Bashi abu weh bashi buh cha akuh ndashi
Kupshi abu weh kupshi buh cha akuh bipsi
Feysi abu weh feysi buh cha akuh liysi
Tanshi abu weh tanshi buh cha akuh saksi
Weh kuy mem kuy lenk juy neh meh faykeh eh
Weh kuy mem kuy lenk juy neh meh faykeh eh eh
Weh kuy mem kuy lenk juy neh meh faykeh eh
Weh kuy mem kuy lenk juy neh meh faykeh eh eh
All ya work na juh for blash
Shidon for village juh di blash
We dey for here di try for shine
All night we dey di grind
I don try no bi lie
If i die i know i tried
Ei easy for flow for contri tok
Francophone man feel they contri tok
I no trust me no hungry man
I di chop with em with left hand
Sika say hungry man na angry man
Work chop no be lazy man
When the doh start for show head
They kgo tok say that doh no clean
Forget time wey man bi di work head
All that time wey man bi di shumee
Written by: Godlove Ndukong, Tata Paul Wiryung