Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Orezi
Orezi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Orezi
Orezi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Orezi Esegine
Orezi Esegine
Producer

Lyrics

Abegi oh, abeg
Abegi oh, abeg (Sheri)
Abegi oh, abeg (Sheri pupa vivo)
My baby I dey beg (santua)
Abegi oh, abeg
Abegi oh, abeg
Abegi oh, abeg (je m'apelle Orezi Longomba)
Abegi oh, abeg
Abegi oh, abeg
Lelelelele eh
Abegi oh, abeg
My baby I dey beg
Abegi oh, abeg
My baby I dey beg o
Abegi oh, abeg
My baby I dey beg o
Baby girl you fine oh
I swear you sexy (aha)
This your behind oh, is very tempting (ehe)
I no go play you (at all)
I no be Messi (hmm)
Your mama born you well oh oh
I no fit sleep oh (abeg)
I no fit eat oh (abeg oh)
You got me weak oh (abeg)
Nne nne biko (abeg oh)
If you give me your love, I go give you the world oh
If you tell me you love me, girl you don make my dreams come true
Anywhere wey you go, I swear I go follow
Jor, my girl
Baby I dey beg oh
Abegi oh, abeg (aha)
Abegi oh, abeg (elelelele)
Abegi oh, abeg (hey)
My baby I dey beg
Abegi oh, abeg
Abegi oh, abeg (abegi oh, dey beg)
Abegi oh, abeg
My baby I dey beg oh
If you see my baby, you go know say God is good (aha)
No dey use Mary Kay, but she looking beautiful (ehe)
Wo te robo de amata
We te robo de kanada
We te de, shawarma, omoteme yo we
Your mama like you (abeg)
Your papa like you (abeg oh)
Everybody love you (abeg)
Make you be my wife oh (abeg oh)
If you give me your love, I go give you the world oh
If you tell me you love me, girl you don make my dreams come true
Anywhere wey you go, I swear I go follow
Jor, my girl
Baby I dey beg oh
Abegi oh, abeg (aha)
Abegi oh, abeg (elelelele)
Abegi oh, abeg (hey)
My baby I dey beg
Abegi oh, abeg
Abegi oh, abeg (abegi oh, dey beg)
Abegi oh, abeg
My baby I dey beg oh
My cherie coco (sivoclair)
Sexy ma binu (sivoclair)
My baby, I go carry you go Miami (sivoclair)
Oya decale, decale, decale
Mama decale, decale, mama decale
Ma lo tu pere sifa decale
Omoge dakun, baby mi dakun (odejoh)
Ma jekin dakun, tori'e mole masun (odejoh)
Abegi oh, abeg (aha)
Abegi oh, abeg (elelelele)
Abegi oh, abeg (hey)
My baby I dey beg
Abegi oh, abeg
Abegi oh, abeg (abegi oh, dey beg)
Abegi oh, abeg
My baby I dey beg oh
(Mixing Zeeno Foster)
I say they call me Orezi
Je m'apelle Orezi Longomba
Dr Amir, le beat
It's Sprisal
Written by: Orezi
instagramSharePathic_arrow_out