Featured In
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Runtown
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Runtown
Songwriter
Barbapappa
Songwriter
Lyrics
Oya tell dem make dem leave me chop my tuwo shinkafa
Na wetin concern you if Fatima na my lover
Akwai wani yaron sarki mai kudi har da banza
Ba ni kudina za a dafa mini tuwon shinkafa
Na wetin concern you if I dey give Venessa o e e
Dem tell me sey I too do I tell dem whatever
My girl if I catch you I go chop you
Like tuwo shinkafa
Oya bend low
She no gree o
Oya yodi o
She no gree o
Baby your body o
Your body is calling o
So I show her the money o
Make you shake your body o
Shoddy go low, go low
I say go low go low
Baby go low go low
I say go low go low
Oya tell them make dem leave me chop my tuwo shinkafa
Na wetin concern you if Fatima na my lover
Akwai wani yaron sarki mai kudi har da banza
Baby I go chop you like tuwo shinkafa
Oya ba ni kudi na za a dafa mini tuwo shinkafa
Na wetin concern you if I dey give Venessa o
Dem tell sey I too do I tell dem whatever
My girl if I catch you I go chop you like tuwo shinkafa
Oya jagaban
Spending money like jagaban
Plenty money inside agbada
So sexy lady tell me what's the plan
What's the plan oh
In my dance sey I like the way you carry your yansh madam
See I no mind if I wait you for night
I just wan so you say am the man
Shoddy go low go low
I say go low go low
Baby go low go low
I say go low go low
Oya tell dem make dem leave me
Chop my tuwo shinkafa
Na wetin concern you if Fatima na my lover
Akwai wani yaron sarki mai kudi har da banza
Baby I go chop you like tuwo shinkafa
Oya ba ni kudi na za a dafa mini tuwo shinkafa
Na wetin concern you if I dey give Venessa o e e
Dem tell me sey I too do I tell dem whatever
My girl if I catch you I go chop you
Written by: Barbapappa, Runtown