Music Video

Burna Boy - Another Story (feat. M.anifest) [Official Music Video]
Watch Burna Boy - Another Story (feat. M.anifest) [Official Music Video] on YouTube

Credits

PERFORMING ARTISTS
Burna Boy
Burna Boy
Vocals
M.anifest
M.anifest
Vocals
Kel P
Kel P
Programming
COMPOSITION & LYRICS
Jide Olanrewaju
Jide Olanrewaju
Songwriter
Kelvin Peters
Kelvin Peters
Songwriter
Kwame Tsikata
Kwame Tsikata
Songwriter
Damini Ebunoluwa Ogulu
Damini Ebunoluwa Ogulu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Aran Knight
Aran Knight
Assistant Engineer
Harpaal Sanghera
Harpaal Sanghera
Assistant Engineer
Joseph Brice
Joseph Brice
Assistant Engineer
Nicola Pulvirenti
Nicola Pulvirenti
Assistant Engineer
Cecil Bernardy
Cecil Bernardy
Engineer
Jesse Ray Ernster
Jesse Ray Ernster
Mixing Engineer
Kel P
Kel P
Producer
Colin Leonard
Colin Leonard
Mastering Engineer

Lyrics

[Chorus]
They wanna tell you o, tell you o, tell you o
Another story o, story o, story o
Since 1960 dem dey play us wayo
Shey we go dey cry forevermore
[Chorus]
E dey pain me ga-ga o, ah
E dey pain me ga-ga o, ay
E dey pain me ga-ga o, ah
E dey pain you ga-ga o, well, well
[Chorus]
Wey dey pain on me ga-ga o, ah
E dey pain me ga-ga o, ay
E dey pain you ga-ga o, ah
E dey pain me ga-ga o, ay ga-ga o
[Verse 1]
They want make we all enter one corner, shebi o
'Cause e be like them dey tell me since I was a baby o
All the times them go promise and fail o
E don tey, we dey slim them dey shade o
[Chorus]
They wanna tell you o, tell you o, tell you o
Another story o, story o, story o
Since 1960 dem dey play us wayo
Shey we go dey cry forevermore
[Chorus]
E dey pain me ga-ga o, ah
E dey pain me ga-ga o, ah
E dey pain me ga-ga o, ah
E dey pain you ga-ga o, well, well
[Chorus]
We dey pain on me ga-ga o, ah
E dey pain me ga-ga o, ay
E dey pain you ga-ga o, ah
E dey pain me ga-ga o, ay ga-ga o
[Verse 2]
Which kind country be this? Chaley I conf
Sometimes, I for dey move away, maybe a month
More or less, more yawa
Less people power
Same shit, Ghana, Naija, man tire
Stuck in traffic, I dey hate delay
Big man get the motorcade
Big Benz and the escalade
Hustle just dey escalate
But March 6th, we go celebrate
Every year be the same cock and bull
Propaganda you dey push no dey pull
E dey pain, people tire for this matter
Everyday for thief man, one day for master
[Verse 3]
Efie ne fie, mentumi nfiri mu
Ɔman no sei a, yɛn nyinaa yɛ te mu
Ahye me a, ahye me a, ahye me a, ahye me a, ahye me a, ahye me a
Nso mentumi nfiri mu
[Chorus]
They wanna tell you o, tell you o, tell you o
Another story o, story o, story o
Since 1960 dem dey play us wayo
Shey we go dey cry forevermore
[Chorus]
E dey pain me ga-ga o, ah
E dey pain me ga-ga o, ay
E dey pain me ga-ga o, ah
E dey pain you ga-ga o, well, well
[Chorus]
We dey pain on me ga-ga o, ah
E dey pain me ga-ga o, ay
E dey pain you ga-ga o, ah
E dey pain me ga-ga o, ay ga-ga o
Written by: Amba Peter Kelvin Udoma, Damini Ogulu, Jide Olanrewaju, Kelvin Peters, Kwame Tsikata
instagramSharePathic_arrow_out