Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Burna Boy
Burna Boy
Vocals
Zlatan
Zlatan
Vocals
Kel P
Kel P
Programming
COMPOSITION & LYRICS
Kelvin Peters
Kelvin Peters
Songwriter
Damini Ebunoluwa Ogulu
Damini Ebunoluwa Ogulu
Songwriter
Omoniyi Temidayo Raphael
Omoniyi Temidayo Raphael
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Cecil Bernardy
Cecil Bernardy
Engineer
Colin Leonard
Colin Leonard
Mastering Engineer
Jesse Ray Ernster
Jesse Ray Ernster
Mixing Engineer
Kel P
Kel P
Producer

Lyrics

[Intro]
Gbe body eh
It's Kel P vibes
Zlatan
[Chorus]
Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that
Oga boss make I no be abeleja
(Je o mo)
(Popopo popopo popopo popopo popopo po po)
Gbe body e, po grrrrrrr
Gbese gbese, gbe soul e
Eh eh grrrrrrr
Gbese gbese
[Verse 1]
Jojo kijo jo
Make you no dey filo kulo lo
Jolo mi jolo
Where the money, where the money nana nana, ahn ahn
[PreChorus]
Won ni elo ni, elo niii
We making money rush rush like indomie indomieee
Ah, suppose gety awardy, my Lordyyy
Baby sho mo Giuseppe Zanotti, Zanottiii ah
(Je o mo)
[Chorus]
Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that
Oga boss make I no be abeleja
[Verse 2]
You are not Ayefele, so what's your excuse?
It is my time there's nothing you can do
Oya gbese bi eni to de fe ja Kung Fu
Ibile ibile mo wo le de, other rappers sonu
Oya, who dey, who dey who dey who dey
Zlatan Ibile, Burna l'ewon lere
Won m'ogun l'efo won lon mu mi sere
Won gun yan mi kere nisin mo fimu won fan fere
Oya, Halle, Hallelujah
Rap mi n ta lenu se bi ti suya
Ma je ko ya e lenu tin ba lo ra Beamer
Able God lasan legbo te lo n shiver
Ekule lo so fun toko toko
Mo ti wole ko ma needi kon dibo
Kapaichumarichupako, eruku ni mo ba to
Mo gbe Zanku wole, mo ni ko fade shaku shaku
[Chorus]
Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that (We go dey wound them like that)
Oga boss make I no be abeleja
[Verse 3]
Yenyen o, yenyen o
Back in the days dem dey use me do yeye o yeye o
What's on my wrist, on my neck e be Dia o, Dia o
I no dey look Uche, I dey denge o, pele o ahn ahn
[PreChorus]
Won ni elo ni, elo niii
We making money rush rush like indomie, indomieee
Ah, suppose gety awardy, my Lordyyy
Baby sho mo Giuseppe Zanotti, Zanottiii ah
(Je o mo)
[Chorus]
Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that (We go dey wound them like that)
Oga boss make I no be abeleja
[Outro]
Tear when killing them sha
It's STG
Written by: Amba Peter Kelvin Udoma, Damini Ogulu, Kelvin Peters, Tamidayo Raphael Omoniyi
instagramSharePathic_arrow_out