Credits
PERFORMING ARTISTS
Burna Boy
Vocals
P2J
Programming
COMPOSITION & LYRICS
Damini Ebunoluwa Ogulu
Songwriter
Malik Venna
Songwriter
Richard Isong
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Aran Knight
Assistant Engineer
Harpaal Sanghera
Assistant Engineer
Joseph Brice
Assistant Engineer
Nicola Pulvirenti
Assistant Engineer
Cecil Bernardy
Engineer
Mike Bozzi
Mastering Engineer
Jesse Ray Ernster
Mixing Engineer
P2J
Producer
Lyrics
[Intro]
Gbẹsẹ
[Verse 1]
I don charge my energy
I no get time for no enemy
Tori pe wọn le to mi
Nothing wey person never see
Ọmọ nothing wey person never see
Forgeti, I say, "Fashi"
[PreChorus]
Money soonest expecting
Jẹ ka wọn padi ẹ jẹ n'bẹ
I dey calcu' dey gbẹsẹ
Jẹjẹly, jẹjẹ, jẹjẹ
I been dey answer them, yes sir
Now na me dem dey answer, yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special
[Chorus]
Anybody, wey no want to sọji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah-ah
Nack am something
To ba ta felefele
Nack am something
[Verse 2]
You won chop but you never work
Ṣe na because me sef I never talk?
I look you, dey laugh you gon, gon, gon, g-g-gon, gon, gon
I ṣa know say the time go come
Ọmọ I know say the time go come
When you no go fit lie no more
Ọmọ, ọmọ, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Kigbe, jẹ k'ọn gbọ oh
[Chorus]
Anybody, wey no want to sọji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah-ah
Nack am something
To ba ta felefele
Nack am something
[PreChorus]
Money soonest expecting
Jẹ ka wọn padi ẹ jẹ n'bẹ
I dey calcu' dey gbẹsẹ
Jẹjẹly, jẹjẹ, jẹjẹ
I been dey answer them, yes sir
Now na me dem dey answer, yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special
[Chorus]
Anybody, wey no want to sọji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah-ah
Nack am something
To ba ta felefele
Nack am something
[Outro]
Gbẹsẹ
Ẹni to ba ta felefele, o lago lori wọn
Ẹni to ba ta felefele, o lago lori wọn
Ẹni to ba ta felefele, o lago lori wọn
Ẹni to ba ta felefele, o lago lori wọn
Written by: Damini Ogulu, Malik Venna, Richard Isong