Lyrics

Iskaba
All of my gift to my wife
Le-le-le-le-le-le o
Ladies come and dance
Ladies dakun dance
Krikata bikala biti o
Your body dey do me le-le-le
Oya baby come and dance
Your body dey tortori mi o
And e sweet me I mean to
Your body dey tortori mi o
Everyday l give you a bot o
Loving your bubble butt
Just go dey give me your back this comfort
Wey be say my jeans wan cut
Omo l love your bubble butt
Bunga
Everything soft
Forget not what is not
Tonight we make it hot
Babe l dey craze for your matter o
The way you dance here for me e
Omo dey pass my lane e e e
At least make l ask before this girl go deceive us
At least make l ask before they start to dey kill us
Oya Jesus, Oya dakun to dance
Krikata bikala biti o
Your body dey do me le le le
Oya baby come dance
Your body dey tortori mi o
And e sweet me I mean to
Your body dey tortori mi o
Everyday l give you a bot o
I get dem gbedu till infinity l give dem continuity
I tell dem say na me get the, na me get the community
Wey dey give the people they want o eh, I show ability
Na now dem wan chop my facility
Oya dakun dance
Krikata bikala biti o
Your body dey do me le le le
Oya baby come dance
Your body dey tortori mi o
And e sweet me I mean to
Your body dey tortori mi o
Everyday l give you a bot o
Jollof
Girl l go dey chop you like a sweet
Jollof
Omoge your body ni o
Jollof o e e e baby
Salad o e e e e
Eh Jollof
Sweetie, sweetie, sweetie o jollof
Girl l eat your body o your love o
And e dey killing me sofly o
Your love
Oya dakun dance
Krikata bikala biti o
Your body dey do me le le le
Oya baby come dance dance
Your body dey tortori mi o
And e sweet me I mean to
Your body dey tortori mi o
Everyday l give you a bot o
Written by: Oluwatobi Wande Ojosipe
instagramSharePathic_arrow_out