Lyrics

No time, eh
Na Bracket, lee
Ape Planet, Dekumzy, lee
Peter and Paul, dem don kolo, eh
Na, na, no time, eh
That's why me I say make I yarn tori, eh
The thing, the thing wey dey vex me, eh
Na the same thing wey dey vex you, eh
For this world, the good dey die
And for the bad, na dem dey survive
See, I don try make I ask God why
E come be like say I dey waste my time
Oya everybody make una dey jolly, eh
Make una throw una hands in the air
If you wan do good, make you go cold, eh
Without it, some people go scatter your brain
Na this thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh, kolo, eh
This thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh
I say na this thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh, kolo, eh
This thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh
Na this thing wey dey make me kolo, eh
Better thing, better thing no dey last, eh
If you dey hear me, no doubt me, eh
Believe me that na true tori, eh
Walahi, everybody no time, eh
See, our name na the Bracket, eh
Before, we do that song Happy Day
But now, we don comot with Yori Yori, eh
I say everybody make una dey jolly, eh
Make una throw una hands in the air
If you wan do good, make you go cold, eh
'Cause without it, some people go blow off your brain
Na this thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh, kolo, eh
This thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh
I say na this thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh, kolo, eh
This thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh
Shey una dey see? (Una dey see?)
As Peter and Paul and Bracket dem don dey go
I remember when we do Igbedu, Last Nite
Dem, dem don kolo
Dem say we no sabi sing, eh
Some say na only dance we dey dance, eh
We come bring back Bizzy Body, eh
Temptation, dem say na copy copy, eh (Na copy copy, eh)
We go back again
We bring Do Me and Roll It, lee
With a good video
Wetin remain, eh?
Na this thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh, kolo, eh (Chineke m ee)
Na this thing wey dey make me, eh
Kolo, eh, kolo, eh
I say na this thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh, kolo, eh
This thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh
Everybody, lee
Omo, no time, eh (No time, eh)
Better thing no dey last, eh (No dey last, eh)
No time, eh
Better thing, better thing no dey last, eh
Na Bracket, eh
Peter and Paul dem don kolo, eh (Don kolo, eh)
Today na today
If e dey do you yori yori, eh
Everybody make una dey jolly, eh
Make una throw una hands in the air
If you wan do good, make you go cold, eh
Without it, some people go take you dey play play
Na this thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh, kolo, eh
This thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh
I say na this thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh, kolo, eh
This thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh
Na this thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh, kolo, eh
This thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh
I say na this thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh, kolo, eh
This thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh
Na this thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh, kolo, eh
This thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh
I say na this thing wey dey make me
Kolo, eh, kolo, eh, kolo, eh
This thing wey dey make me
Written by: Bracket
instagramSharePathic_arrow_out