Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Burna Boy
Burna Boy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Burna Boy
Burna Boy
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
JFem Beatz
JFem Beatz
Producer

Lyrics

Oya pass me the rizzla (Ebano)
Make I unlock the ginger (Ebano)
Any style I deliver (Ebano)
Anybody wey no like make they comot there
But they no geti liver (Ebano)
Some of them na deceivers (Ebano)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no get Visa (Ebano)
Omo n beru, omo yen oh (Omo, omo)
Omo Mamarazi l'omo yen (Omo, omo)
Oshin bubble, oshin bubble
E be like you dey see double
You dey see double
When the gbedu enter you
Say e go dey ginger you
Them be think say we dey joke
Now they see say no be joke
As the matter develop
I say make I let you know
Say lati kekere (Lati kekere)
Lati kekere n'imoti hustle
Moti'm bubble
Eh, malo moto, ginger me
Party oma sareju motor
Sareju motor
Oya pass me the rizzla (Ebano)
Make I unlock the ginger (Ebano)
Any style I deliver (Ebano)
Anybody wey no like make they comot there
But they no get liver (Ebano)
Some of them na deceivers (Ebano)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no get Visa (Ebano)
Omo n beru, omo yen oh (Omo, omo)
Omo Mamarazi lomo yen (Omo, omo)
Won ro po ti tan, won ro po pari, ola deku
Won ro po ti tan, won ro po pari, ola deku
Won ro po ti tan, won ro po pari, ola deku
Won ro po ti tan, won ro po pari, ola deku
Oni Laʼilaha ilallah
Oni bami wo idi nla nla
Ani mi o like e, iro nla nla
Hello baby I surrender
Bawo lo se gbe gbogbo nkan to pan s'eyin ye n o
I no know wetin to talk that day
That day wey you waka pass my way
Mi ole paro omoge o
Malo motor, ginger me
Party oma sareju motor
Sareju moto
Oya pass me the rizzla (Ebano)
Make I unlock the ginger (Ebano)
Any style I deliver (Ebano)
Anybody wey no like make they comot there
But they no get liver (Ebano)
Some of them na deceivers (Ebano)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no get Visa (Ebano)
Omo n beru, omo yen oh (Omo, omo)
Omo Mamarazi l'omo yen (Omo, omo)
Oni Laʼilaha ilallah
Oni bami wo idi nla nla
Ani mi o like e, iro nla nla
Written by: Damini Ogulu, Femi Victor Joda
instagramSharePathic_arrow_out