Слова

I pull up with the gang Pull up in a benz Look at me dripping in finesse Na me dey make your boyfriend dey vex Like I put am under duress Agba toba lomi ninu ki n pari wo Make the money make e talk o Make e jaiye like say no tomorrow We get money we no dey borrow Ati rori rori ori ti pa Ati te button button ti bo Any money wey I make I must to chop my life Any money wey I make Omo na enjoyment You can call me mister enjoyment As I dey Calcu my brain Owo nla ti wole Mo jaiye bi oba Mo gbagbe oshi Emi gongon mister kofoshi I no like to complain I just want to maintain Omo jaiye jaiye Ama'n fi owo sere Mi ole shalaye oo Gbemi trabaye Omo jaiye jaiye Ama'n fi owo sere Mi ole shalaye oo Gbemi trabaye Se you dey see wetin I dey see Na money dey Ooze for my body Na money dey Ooze for my body Omo ton so Wo omo ton so Momó Aro Wealth he is a big man Money wey long till thy kingdom come Awon temi lenu gon Won tun gidi gon Strong gidigba afi bi king kong Alert wole o... jeka pade o Jeka shaye oo Gimme pami oo Mi care toba pami oo Any money wey I make Omo na enjoyment You can call me mister enjoyment As I dey Calcu my brain Owo nla ti wole Mo jaiye bi oba mogba gbe oshi Emi gongon mister kofoshi I no like to complain I just want to maintain Omo jaiye jaiye Ama'n fi owo sere Mi ole shalaye oo Gbemi trabaye Omo jaiye jaiye Ama'n fi owo sere Mi ole shalaye oo Gbemi trabaye Se you dey see wetin I dey see Na money dey Ooze for my body Na money dey Ooze for my body Omo ton so Wo omo ton so Se you dey see wetin I dey see Na money dey Ooze for my body Na money dey Ooze for my body Omo ton so Wo omo ton so
Writer(s): Charles Ilori Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out