album cover
Trabaye
21.456
Music
Trabaye foi lançado em 27 de junho de 2024 por Ziiki Media como parte do álbum BOOK OF VASA - EP
album cover
Data de lançamento27 de junho de 2024
SeloZiiki Media
IdiomaEnglish
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia
BPM104

Créditos

INTERPRETAÇÃO
VASA
VASA
Interpretação
Crayon
Crayon
Interpretação
COMPOSIÇÃO E LETRA
Ali Oigocho Freedom
Ali Oigocho Freedom
Composição
Chibueze Charles Chukwu
Chibueze Charles Chukwu
Composição
Ekpe Promise
Ekpe Promise
Composição
Jacob Hunter
Jacob Hunter
Composição
PRODUÇÃO E ENGENHARIA
Syn X
Syn X
Engenharia
Solshine
Solshine
Produção
TUC
TUC
Produção
T.U.C.
T.U.C.
Produção

Letra

[Verse 1]
Crayway
See I wonder how I take survive
Every night I dey reminisce
And the people wey I call my guys
Been treat me like I get disease
But as the table don turn my side
Everybody wants to come and eat
Zero help and plenty advice
I no fit talk wetin eyes don see
[Verse 2]
There's no river wide enough
There's no mountain high enough
Abi ṣe o o n'igbagbọ
Pe ma k'ọrin aye ma gbọ
Agege to the world
See it's Vasa to the world
Abi ṣe o o n'igbagbọ
Pe ma k'ọrin aye ma gbọ
[Chorus]
Trabaye eeeeh
Trabaye eeeeh
Mo ti traboski oh
Trabaye eeeeh (Baye baye)
Trabaye eeeeh
Mo ti traboski oooh
Trabaye eeeeh
Trabaye eeeeh
Mo ti traboski oh
Trabaye eeeeh (Baye baye)
Trabaye eeeeh
Mo ti traboski oh
[Verse 3]
I no fit go back to street I say never (Never jọ)
I overcome every opposition
(opposi, opposi, opposition)
So many girls for my concert dey mental ah ah
Too many guys want reach my position (Crayway)
[Verse 4]
Idan buruku lemi
For my side na Biliki baby
And I get ability plenty
Ah, my ability plenty oh arghh
Idan buruku lemi
For my side na Biliki baby
And I get ability plenty
Ah, my ability plenty oh arghh
[Chorus]
Trabaye eeeeh
Trabaye eeeeh
Mo ti traboski oh
Trabaye eeeeh (Baye baye)
Trabaye eeeeh
Mo ti traboski oh
Written by: Ali Oigocho Freedom, Chibueze Charles Chukwu, Ekpe Promise, Jacob Hunter
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...