album cover
Currency
212.934
Music
Currency foi lançado em 3 de fevereiro de 2023 por Chocolate City Music como parte do álbum Currency - Single
album cover
Mais populares
Últimos 7 dias
00:20 - 00:25
Currency foi descoberta com mais frequência por volta de 20 segundos em música durante a semana passada
00:00
00:20
00:35
00:50
01:10
01:20
01:45
01:55
02:05
02:45
00:00
02:58

Vídeo da música

Vídeo da música

Créditos

INTERPRETAÇÃO
Young Jonn
Young Jonn
Vocais
Olamide
Olamide
Vocais
COMPOSIÇÃO E LETRA
Olamide Adedeji
Olamide Adedeji
Composição
Otaniyen-Uwa Daniel
Otaniyen-Uwa Daniel
Composição
PRODUÇÃO E ENGENHARIA
Killertunes
Killertunes
Produção

Letra

[Intro]
Jiggy
[Verse 1]
Shout out to my mummy
Adura won lo n cover me
If you get a problem call God oh
If you get business holla me
Everybody wanna take but nobody wanna give
Omo we living inna jungle, oh no
If you get a problem call God oh
If you get business holla me
[Chorus]
Normally
Awon omoge wan mi normally
No even bother me
Only thing I want right now is the pounds and dollar
[Chorus]
More money, more money
Bigi money, money, currency
Make nobody bother me
Only thing I want right now is the pounds and dollar
[Verse 2]
Awon pest ti ma fumigate ni 2023 por, e ti gba update
Tan ba lo hate, won ma suffocate
Ma j'akara won, ma jubilate, ma tun celebrate
[Verse 3]
Dem angels in heaven chorusing it's my time
It's one of a kind and I've been through hell in this life
Raised in the jungle, used to the wildlife
Put a thorough project, now I'm a bad man
[Verse 4]
Sorrow pelu pain, pain pelu joy
I just wanted to be heard, sheb'emi na sha le n gbo yi
La hawla wala quwwata illa billahil azim
Now they can't stop the boy
[Verse 5]
Gbawo, gbawo, gbawo, gbawo
Powo, powo, powo, powo
Fawo, fawo, fawo, fawo
Jawo, jawo, jawo, jawo
Lawo, lawo, lawo, lawo
Wawo, wawo, wawo, wawo
Ka won enemies mawu mawu
Sod'igo bi garu garu
[Chorus]
Normally
Awon omoge wan mi normally
No even bother me
Only thing I want right now is the pounds and dollar
[Chorus]
More money, more money
Bigi money, money, currency
Make nobody bother me
Only thing I want right now is the pounds and dollar
[Verse 6]
She'boluwa lon sho mi
Many things dey happen for my city, oh na
Many of my guys don peme
Opolopo lo shi wa lewon, oh la
No be today, no be today
I wish I know then everything I know now, sho ye?
But if you know me, you go know say I'm a very bad guy on a low, oh la
[Chorus]
Normally
Awon omoge wan mi normally
No even bother me
Only thing I want right now is the pounds and dollar
[Chorus]
More money, more money
Bigi money, money, currency
Make nobody bother me
Only thing I want right now is the pounds and dollar
Written by: Daniel Otaniyen Uwa, John Udomboso, olamide gbenga adedeji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...