Muziekvideo

Verschijnt in

Credits

PERFORMING ARTISTS
Yung Dada
Yung Dada
Performer
Yaw Owusu Addai
Yaw Owusu Addai
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Yaw Owusu Addai
Yaw Owusu Addai
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Drummakid
Drummakid
Producer
Yaw Owusu Addai
Yaw Owusu Addai
Producer
Othnel 'N64' Goodett
Othnel 'N64' Goodett
Mixing Engineer

Songteksten

Babygyal tw3n come come come Babygyal tw3n come come come Gyall swing my way Cause the party don scatta Mek i see you wakka You be Mami Wata Fine waist Baby sweet backa Dance for di matta She go do it my way And she don't want no other Kilode mama you be badda then badda She said Dada you be fine oga Dasss right Your body e wey dey go I dey loose control Make your body rotate omo touch ya toes We go chop do like re mi fa so Mek am know Omo mek your body kpo gimme sho Ice wata pon ya neck no be snow If a man go hate o hit am with di glow Mek you no go mind them Gyall swing my way Cause the party don scatta Mek i see you wakka You be Mami Wata Fine waist Baby sweet backa Dans for di matta She go do it my way And she don't want no other Kilode mama you be badda then badda She said Dada you be fine oga Babygyal tw3n come come come Babygyal tw3n come come come Talk to me nice omoge no mek you shy away Cups with the ice we dey shayo till the morning they Take my advice let no man mek you slow down wohnananana never dim ya glow now One in a million mek you no forget o I go give you 10 cause ya body figure 8 o Mek i give you coco we go jamaica You go do di go go baby regulate am This gbedu mek di gyal bounce am This gbedu this gbedu mek di gyal bounce am Omo where you dey gimme answer Me i need ya love babygirl you need to swing my way Cause the party don scatta Mek i see you wakka You be Mami Wata Fine waist Baby sweet backa Dans for di matta She go do it my way And she don't want no other Kilode mama you be badda then badda She said Dada you be fine oga Dasss right Gyall swing my way Cause the party don scatta Fine waist Baby sweet backa She go do it my way And she don't want no other She said Dada you be fine oga Babygyal tw3n come come come Babygyal tw3n come come come
Writer(s): Yaw Owusu Eddy Addai Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out