ミュージックビデオ

Realm - Manya (Official Audio)
{artistName}の{trackName}のミュージックビデオを見る

クレジット

COMPOSITION & LYRICS
Kweku Appiah
Kweku Appiah
Songwriter
Alele Richard Oroghene
Alele Richard Oroghene
Songwriter
Otiono Sterling Ogechi
Otiono Sterling Ogechi
Songwriter

歌詞

Realm (Arieenati) Vibe Arieenati Babe (Awoo-gah) This yuh backa wey you scatta pon meh Wey you cause yakpa when yuh turning on me I love the way you dey whine up on me I go take good care of you Odo come just free yuh mind for me Lemme get closer to you Cuz ebe you wey dey ginga my matta Ebe you wey dey ginga my matta Ebe you wey dey lighti my fire ah My sisi ooo Cuz ebe you wey dey ginga my matta Ebe you wey dey lighti my fire Ebe you wey dey ginga my matta My sisi ooo This yuh body Baby I go dey manya Manya manya for am oo This yuh loving o Lady I go dey manya Manya manya for am oo This yuh body Baby I go dey manya Manya manya for am oo This yuh loving o Lady I go dey manya Manya manya for am oo I reminisce upon the times On them days Just you and I And when you hit up my line I no go decline oo Sey your love be fire And I no fi tiya ohh Shebi cudi I go wire You be my heart desire ooo Cuz ebe you wey dey ginga my matta Ebe you wey dey ginga my matta Ebe you wey dey lighti my fire ah My sisi ooo Cuz ebe you wey dey ginga my matta You wey dey lighti my fire ah You wey dey ginga my body ooo My sisi ooo This yuh body Baby I go dey manya Manya manya for am oo This yuh loving o Lady I go dey manya Manya manya for am oo This yuh body Baby I go dey manya Manya manya for am oo This yuh loving o Lady I go dey manya Manya manya for am oo Dimensional Vibes I say make I tell una something ooo Seee All the bangers I get for my pocket No be like say Ego finish Manya Aye Manya Aye Manya Aye Manya
Writer(s): Kweku Appiah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out