म्यूज़िक वीडियो

Philomina
{artistName} द्वारा {trackName} संगीत वीडियो देखें

में प्रस्तुत

क्रेडिट्स

COMPOSITION & LYRICS
Collins Ajayi
Collins Ajayi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Elisha Bamaiyi
Elisha Bamaiyi
Engineer
Adelowo Olumide
Adelowo Olumide
Producer
MrCleanbite
MrCleanbite
Producer

गाने

Yeah yeah yeah Yeah yeah yeah ah In love with your body got the back of the beamer what! Your body bang sensima what! E be my lunch and dinner forsure I no go mind control am Gurlie like Gina she dey burst medulla what! U be dey stand antenna what! Emeka land container for yuh I no go mind contain am Philomi Philomina Philo i dey like that energy Philo u dey make that thing too sweet Philo u dey make man totori Kilome Kilometer Drive the distance to gumbody Moma jade sita kilo kan mi Gtaz remember your feels on me Ouuuu ha Gurl u got me shouting hallelujah When she give me head like medusa Shey u no go mind if im on to ya Motorola Open and close motorola Be my virus corona Only you O to nah Yeah yeah Girl i no fit settle for less You know me long time me i no dey settle for less E be your body wey dey make man dey ment You know the you know your body the best Cant deny cant deny You help me maximize I no go wan defy Maximize omo na you be price Cant deny say me i love you die Make another man no go run my race what! If shima wan gyrate what! I no go mind chale sure! I go hold lantern Girl when i look into your eyes i dey find my face what! Shey u see on that day what! I no go mind tele for yuh! I swr i love you know Philomi Philomina Philo i dey like that energy Philo u dey make that thing too sweet Philo u dey make man totori Kilome Kilometer Drive the distance to gumbody Moma jade sita kilo kan mi Gtaz remember your feels on me Ouuuu ha Gurl u got me shouting hallelujah When she give me head like medusa Shey u no go mind if im on to ya Moto
Writer(s): Collins Ajayi Lyrics powered by www.musixmatch.com
2 महीनों तक के लिए मुफ़्त Apple Music पाएँ।
instagramSharePathic_arrow_out